Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,662 members, 7,979,259 topics. Date: Saturday, 19 October 2024 at 03:37 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Every Guy Should Be Doing This Naughty Thing To Himself! (420 Views)
See This Naughty Thing I Did to Her P***C — To Be Deleted Soon [Picture] / 7 Most Important Bro Code Every Guy Should Never Break! / Reality Every Guy Need To Know ( STRICTLY REDPILL) ... (2) (3) (4)
Every Guy Should Be Doing This Naughty Thing To Himself! by Dissap: 11:18pm On Mar 02, 2021 |
YO Hommies! Good evening to u all! Honestly, problems no dey finish mehn, e don tey wey I realize say anything and everything fit turn to some fvcking problems. I mean little things wey dey right now fit go left the next second, damn! It svcks! So wetin I mean be say, no dey take things too serious mehn, problems no dey finish. No dey take women or men's case too serious, e no go finish. Problems get levels, the higher it's level dey, the more attention we dey give to am. That shouldn't be true mehn, be unshakable and no let any problem shake u at all, whether small or big! Yeah hommies, life dey good mehn, na only the angle wey u dey see am matters! Chill bros, problems no go finish ever! If u begin to dey take things too serious, you go spend the rest of ur days solving n being worried about endless problems! Mehn, imma stop here... Hope u all get my message! Worry Less mehn, I, Dissap gat ur back! Peace, hommies! |
Re: Every Guy Should Be Doing This Naughty Thing To Himself! by Dissap: 11:24pm On Mar 02, 2021 |
Many things don fvck up, but we go pick them up! |
Re: Every Guy Should Be Doing This Naughty Thing To Himself! by Dissap: 11:30pm On Mar 02, 2021 |
Note to self: "Imma make u proud mehn! Damnit!" |
Re: Every Guy Should Be Doing This Naughty Thing To Himself! by Dissap: 11:38pm On Mar 02, 2021 |
Abeg when I make am, no say na ritual money, I hustled for it mehn! |
Re: Every Guy Should Be Doing This Naughty Thing To Himself! by Dissap: 11:43pm On Mar 02, 2021 |
I go try n get enough sleep today mehn, I no go fvck tonight... Imma cancel this damn meeting mehn, sh*t ain't funny! Damn! |
Re: Every Guy Should Be Doing This Naughty Thing To Himself! by illicit(m): 12:16am On Mar 03, 2021 |
Fvck nah.... |
Re: Every Guy Should Be Doing This Naughty Thing To Himself! by Dissap: 7:33am On Mar 03, 2021 |
Mehn, another morning? Are you kidding me? |
(1) (Reply)
"I Gave Birth To My Self"— Mother Says / When Your Guy Gets A New Chick Not Knowing It's Your Sister (video) / Wedding Palava With Ladies
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |