Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,209,030 members, 8,004,651 topics. Date: Saturday, 16 November 2024 at 10:03 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Iice Can I Meet You? (96340 Views)
Iice Can I Meet You? / Iice Can I Meet You? / Iice Can I Meet You? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (82) (83) (84) (85) (86) (87) (88) ... (191) (Go Down)
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 9:17pm On Jun 21, 2008 |
ajadrage: why u dey form? all of Ajads na you na the one wey dey kiss Uzzy the one wey do tape the one wey dey provide pammy for us the one the court find guilty [s]the one wey get our money we nefa forget o[/s] the one wey suppose pay akon and co for their songs |
Re: Iice Can I Meet You? by Uche2nna(m): 9:24pm On Jun 21, 2008 |
Helloooooooo, Muki. Whats up |
Re: Iice Can I Meet You? by Tetchiness(f): 3:38am On Jun 22, 2008 |
Uche2nna, can I meet you? |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 4:23am On Jun 22, 2008 |
hahahahahaha Gbam! ngbo uche? can ? @ muki see as them wan collect all the members of your harem? |
Re: Iice Can I Meet You? by Tetchiness(f): 5:01am On Jun 22, 2008 |
Ika, wetin you dey close your mouth for na? UcheRayo na my sexy baby |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 1:03pm On Jun 22, 2008 |
Uche2nna: by the time am through with you , u'll know whats up B.t.w did you see the vin check from sly? Tetchiness:no as in a big fat no ikamefa: how u dey luff today na today no worry, nothing fit happen Tetchiness: ohhhhhh you came again Uche does NOT want to meet you |
Re: Iice Can I Meet You? by Tetchiness(f): 6:45pm On Jun 22, 2008 |
Muki, wehat's the problem na? haba!! leave my bobo for me!! |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 7:14pm On Jun 22, 2008 |
han han You want me to relase spawnie on you? mind yasef o |
Re: Iice Can I Meet You? by Tetchiness(f): 7:42pm On Jun 22, 2008 |
Release am o! But my Uche is ready to protect me |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 7:57pm On Jun 22, 2008 |
You nor dey fear? small pikin dey con find trouble ok then its spawnie and katana for you |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 9:00pm On Jun 22, 2008 |
hahahahahahahahahhahahhahaha 2 fighting ! girl on girl " " |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 9:04pm On Jun 22, 2008 |
ohhhhhhhhhhhhhhhhhhhh not fighting i want to beat her can u imagine? how is you me luff |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 9:21pm On Jun 22, 2008 |
fight! fight! fight! fight! your loff is aight! uuuuuucheeeeeeee! wey you? |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 9:42pm On Jun 22, 2008 |
Instigator no fighting |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 9:48pm On Jun 22, 2008 |
mukina2: who me? wey your fellow competitor na? and the gamuchi aka uche? |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 9:53pm On Jun 22, 2008 |
i nor see am again she fear my beating me na local champion for mars and beyond . so she fear and run away uche dey sleep |
Re: Iice Can I Meet You? by ikamefa(f): 10:06pm On Jun 22, 2008 |
mukina2: you're sure? how you take sabi? |
Re: Iice Can I Meet You? by Creamish(f): 7:51pm On Jun 23, 2008 |
e don happen?? did i miss? who de fight?? who wan release Spawnie? HOW?? without my consent? Have u forgotten Spawniez "resting place" ? |
Re: Iice Can I Meet You? by Uzzyan: 8:52pm On Jun 23, 2008 |
See both of u now confessing your sins. |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 8:56pm On Jun 23, 2008 |
Creamish no one na na me wan beat one girl but Ika beg me Uzzy wey Ajad? |
Re: Iice Can I Meet You? by TheSly: 8:58pm On Jun 23, 2008 |
mukina2:Hey Ma Sweetest dear Muki! I don miss u sha! |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 9:04pm On Jun 23, 2008 |
creamish where spawnie dey? spawnie oya attackkkkkkkkkkkkkkkk Sly i have called him o berra run |
Re: Iice Can I Meet You? by Creamish(f): 9:06pm On Jun 23, 2008 |
yes Spawnie. . attack anyone opposing my union with Siena. . Uzzy. . beware! im one of the 4400 with dangerous abilities!! |
Re: Iice Can I Meet You? by TheSly: 9:07pm On Jun 23, 2008 |
mukina2:Call who?. . .Our house help? |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 9:11pm On Jun 23, 2008 |
Creamish i tell you to call spawnie for me u dey talk there? call am jare Sly if spawnie nor come . my katana is ever ready |
Re: Iice Can I Meet You? by TheSly: 9:19pm On Jun 23, 2008 |
mukina2:Oh shut up! Spawnie ko. . .Pancake ni. . . |
Re: Iice Can I Meet You? by holythug(m): 9:25pm On Jun 23, 2008 |
hmmmmmmmmmm. . . |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 9:28pm On Jun 23, 2008 |
Sly wetin i do you? pls na . . .persin dey call u for another thread lif here na please |
Re: Iice Can I Meet You? by ajadrage: 10:08pm On Jun 23, 2008 |
at wits end brrrrrrrrrrrr my internet connection has to be the worst in the world two fighting girl and girl? |
Re: Iice Can I Meet You? by mukina2: 10:24pm On Jun 23, 2008 |
i don tell u to throw that kerosene computer away but u nefa hear word on one's fighting you shud be asking for Uzzyan |
Re: Iice Can I Meet You? by DesmondO1: 10:31pm On Jun 23, 2008 |
heeloo folks.am new here so tell me watz poppin and how you guys chat |
Re: Iice Can I Meet You? by Uzzyan: 10:34pm On Jun 23, 2008 |
Uzzyan ke? Wetin una no go do mi for this land. Aj dont mind them. And Creamish na wa u o! @ Desmond Guy alot of water has gone down the bridge. |
(1) (2) (3) ... (82) (83) (84) (85) (86) (87) (88) ... (191)
Post Your Yahoo ID Here and Chat With Friends on YM / Pictures Of Nairaland Members. / Single Lady Looking For Husband
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |