Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,174,464 members, 7,891,911 topics. Date: Tuesday, 16 July 2024 at 10:26 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / BBC NEWS: No Going Back On Call For Oduduwa Nation- Gani Adams (1070 Views)
Operation Paramole: Oduduwa Nation Security Force Launched In Ogun (Photos) / Yoruba Council Of Elders Rejects Agitation For Oduduwa Republic| Sahara Reporter / Junaid Mohammed: Amotekun Southwest’s Tribal Militia For Oduduwa Republic (2) (3) (4)
BBC NEWS: No Going Back On Call For Oduduwa Nation- Gani Adams by nairalandankrah: 9:37pm On Apr 01, 2021 |
Yoruba leader, Gani Adams don react to security palava wey dey happun for southwest Nigeria as im say dem no go do u-turn on dia agitation for Yoruba nation. For interview wit BBC Yoruba, Gani Adams say na where Yoruba oipo wan go, im dey go. "Wetin dem want na wetin I want. But we suppose ask wia our Kings, leaders and politicians dey go, because me I also want Oduduwa nation. ' "Plenti activists around di world say dem want Odududwa Republic. Never will I be di enemy of Yoruba, and we dey do virtual meeting and e dey obvious say our pipo want Oduduwa nation." "Na security chiefs wey no dey protect citizens dey make pipo agitate for di creation of Oduduwa nation but if dem join hands together wit citizens, we go dey assured of strong security." Im tok say although insecurity palava dey happun across di kontri, but in di past six months, e dey more consistent for one region than di oda. Oga Gani Adams say dem don begin work together wit different groups and dem don dey do meetings on how to protect pipo for di South West against kidnappers and bandits, say di meeting don dey yield good result. "We don write letter to all di Obas for Yoruba region, and I sign di letters alongside members of di OPC and security guards to report any issue of insecurity to us. Im tok say security matter no be wetin dem go make noise about but dem suppose ask di security operatives for Nigeria if dem ready to protect Nigerians. https://www.bbc.com/pidgin/tori-56605893 1 Like
|
Re: BBC NEWS: No Going Back On Call For Oduduwa Nation- Gani Adams by Olobofife(m): 9:41pm On Apr 01, 2021 |
Better |
Re: BBC NEWS: No Going Back On Call For Oduduwa Nation- Gani Adams by nairalandankrah: 9:44pm On Apr 01, 2021 |
Olobofife:Now Britain knows that their game is up.. If brexit is good for Britain, then o'doaxit is good for Nigeria 4 Likes |
Re: BBC NEWS: No Going Back On Call For Oduduwa Nation- Gani Adams by theTranslator: 10:05pm On Apr 01, 2021 |
Federalism is the way |
Re: BBC NEWS: No Going Back On Call For Oduduwa Nation- Gani Adams by SmartPolician: 6:57am On Apr 02, 2021 |
Like always say, we can only take these Oduduwa agitators seriously if they are able to withstand the military when they start rolling out guns. Nobody really likes one Nigeria, but the north wants all of us to live with it. |
Re: BBC NEWS: No Going Back On Call For Oduduwa Nation- Gani Adams by afroedo: 7:16am On Apr 02, 2021 |
long over due, we have a right to desired how will want to live. |
Re: BBC NEWS: No Going Back On Call For Oduduwa Nation- Gani Adams by TooMuchStuff: 7:27am On Apr 02, 2021 |
Wahalla for who no be Yoruba....! Nothing is wrong with Oduaa Nation Agitation |
Re: BBC NEWS: No Going Back On Call For Oduduwa Nation- Gani Adams by PrinceOfLagos: 7:29am On Apr 02, 2021 |
Try nonsense and face the wrought of the military Oduduwa republic ko Dudu Oshun ni |
Re: BBC NEWS: No Going Back On Call For Oduduwa Nation- Gani Adams by Penguin2: 7:43am On Apr 02, 2021 |
2023 is gonna be sexy. That's if there's a Nigeria by then. Balkanization of this shithole is close. Operation Paramole in the West, ESN in the East, with secession calls from both end, lemme see how the foolish Fulanis want launch their stupid civil war in 2022. We are all battle ready now. Let them bring the war on. Barbaric and idiotic itinerant marauders! 1 Like |
Re: BBC NEWS: No Going Back On Call For Oduduwa Nation- Gani Adams by ahiboilandgas: 7:54am On Apr 02, 2021 |
nairalandankrah:new food don land....he was in hibernation |
Re: BBC NEWS: No Going Back On Call For Oduduwa Nation- Gani Adams by NigeriaIsDoomed: 8:52am On Apr 02, 2021 |
PrinceOfLagos:Is it the same weak military that cannot launch any major offensive against Boko haram and bandits? Yesterday it was reported that some poorly trained bandits sacked them in their Niger camp, killed many of them and kidnapped some. The Nigerian Military is losing badly because of politics, you had better wake up. |
Re: BBC NEWS: No Going Back On Call For Oduduwa Nation- Gani Adams by Monogamy: 8:55am On Apr 02, 2021 |
For more jokes..... |
Re: BBC NEWS: No Going Back On Call For Oduduwa Nation- Gani Adams by StaffofOrayan(m): 9:04am On Apr 02, 2021 |
Na security chiefs wey no dey protect citizens dey make pipo agitate for di creation of Oduduwa nation but if dem join hands together wit citizens, we go dey assured of strong security." It's wayyy past all that! Breaking Nigeria would save lives! |
Re: BBC NEWS: No Going Back On Call For Oduduwa Nation- Gani Adams by saintmm(m): 10:04am On Apr 02, 2021 |
this guy is a contented politician trying to protect whatever he had gotten from harm's way. he always say so much but end up really saying nothing! I rise |
Re: BBC NEWS: No Going Back On Call For Oduduwa Nation- Gani Adams by Asgard13: 10:06am On Apr 02, 2021 |
Who takes Yoruba and oduaa nonsense serious No fvcking body... even if they make noise from now till Jesus comes ... nobody will cough .. not even sergeant or inspector at a divisional police station Dpo won’t even bother to sit up on his chair Igp will close his window and snore .. Military chief will wind up to avoid noise ... other Nigerians will mock and laugh at the stupidity Yoruba and republic Walahi nobody takes this human serious... becaue they just can’t be serious... and will never be serious You can’t mock others and expect others not to mock you Even since the crises in Yoruba land not even a police van have been heard deployed to a scene Please Yoruba people should stop disturbing Nigerians with this IGBOHO Oduaa and Adams ... Yoruba can’t fool Nigerians again |
Re: BBC NEWS: No Going Back On Call For Oduduwa Nation- Gani Adams by Chibuzoc(m): 10:11am On Apr 02, 2021 |
We reject the contraption
|
(1) (Reply)
2023:President Capable Of Providing 24 Hour Electricity,Good Roads & Healthcare / Former US Ambassadors Want Nigeria Recognized As A Failed Country / Nigeria's Next President Must Come From The South - Southern Governors
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |