Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,196 members, 7,880,734 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 04:57 AM

Free Kicks: The Real Players - Sports (29) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Free Kicks: The Real Players (32445 Views)

. / 'Oliseh Shuts Enyeama Up, Kicks Him Out Of Camp Today' - Muyiwa Lawal / FIFA 14:: Top 20 Free-kicks Specialist (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (26) (27) (28) (29) (30) (31) (32) ... (44) (Reply) (Go Down)

Re: Free Kicks: The Real Players by doyin13(m): 1:25pm On Jul 27, 2007
For 1966,
Re: Free Kicks: The Real Players by mukina2: 1:26pm On Jul 27, 2007
you don dey lie grin

yo evne freekicked me that day . .for putting it up for jeje grin grin


somze the thing pain you so? undecided
oya why you dey drink Panadol for another persin headache?
Ruudie is just messing  with me and am also playing along
doens it pain you undecided
you nor be the first to dey yarn dust\
before you  dem dey after you dem go still dey
no worry the list is long
before you go make top 5 you get for work plenty embarassed

GCON more stories for your notebooks
i bow for una o grin grin

Doyin
talk i dey listen grin
Re: Free Kicks: The Real Players by doyin13(m): 1:28pm On Jul 27, 2007
chei, i dey come

bailiff dey knock my door

London na wa o
Re: Free Kicks: The Real Players by RuuDie(m): 1:33pm On Jul 27, 2007
Muki,

I look am, I no see am. . . . grin
Re: Free Kicks: The Real Players by mukina2: 1:35pm On Jul 27, 2007
Ruudie sharrap grin
so why you come dey freekick me grin
see me o Somze dey "fala" me about that
chei!! i don get daddy again grin grin


Doyin
talk na stop playing
Re: Free Kicks: The Real Players by somze(f): 1:37pm On Jul 27, 2007
muki
why e go pain me say u dey cheap?

Nobody wants u girl, not Ruudie, not Me tongue tongue

Meanwhile where is my dear jeje? I loff her grin
Re: Free Kicks: The Real Players by doyin13(m): 1:38pm On Jul 27, 2007
Yes o

I am afraid this is going to be an anticlimax
Re: Free Kicks: The Real Players by mukina2: 1:40pm On Jul 27, 2007
somze:

muki
why e go pain me say u dey cheap? 

Nobody wants u girl, not Ruudie, not Me tongue tongue

Meanwhile where is my dear jeje? I loff her  grin

I am having a laff grin know why?
you wll soon know anyway .sweetie grin
muki is bad wink grin
Re: Free Kicks: The Real Players by mukina2: 1:42pm On Jul 27, 2007
Doyin better talk before i freekick you tongue
Re: Free Kicks: The Real Players by somze(f): 1:43pm On Jul 27, 2007
mukina2:

I am having a laff grin know why?
you wll soon know anyway .sweetie grin
muki is bad wink grin

Not in your wildest dreams, girl grin

Doyin
We dey wait u o
Re: Free Kicks: The Real Players by doyin13(m): 1:44pm On Jul 27, 2007
Okay in 1966


England won the world cup



Please don't stone me Please
Re: Free Kicks: The Real Players by mukina2: 1:46pm On Jul 27, 2007
doyin13:

Okay in 1966


England won the world cup



Please don't stone me Please


angry angry na me you dey take play angry

i go wound you o grin

@ somze
soon and very soon grin
Re: Free Kicks: The Real Players by somze(f): 1:47pm On Jul 27, 2007
Freekick at Doyin for bloody waste of game time angry angry
Re: Free Kicks: The Real Players by doyin13(m): 1:47pm On Jul 27, 2007
muki u sure know how to treat a man
Re: Free Kicks: The Real Players by doyin13(m): 1:49pm On Jul 27, 2007
@somze

i dodge am

@muki

I no mind freekick from woman o.

Kind of freaky actually grin grin grin
Re: Free Kicks: The Real Players by somze(f): 1:54pm On Jul 27, 2007
doyin13:

muki u sure know how to treat a man

doyin13:

@muki

I no mind freekick from woman o.

Kind of freaky actually grin grin grin

Wow she actually has an admirer shocked shocked shocked
wonders shall never end grin
Re: Free Kicks: The Real Players by doyin13(m): 1:55pm On Jul 27, 2007
@somze

nothing turns me on like a lady in an arsenal jersey

grin grin grin
Re: Free Kicks: The Real Players by mukina2: 1:56pm On Jul 27, 2007
Doyin nor mind somze grin na bad belle dey do am grin
Re: Free Kicks: The Real Players by somze(f): 1:57pm On Jul 27, 2007
Doyin
nothing turns me off like THAT lady in the arsenal jersey wink

Meanwhile hands off jeje! angry angry

grin grin grin
Re: Free Kicks: The Real Players by doyin13(m): 2:00pm On Jul 27, 2007
Does jeje wear arsenal jersey too?

I bet it shows off her ass-nal oops my bad
Re: Free Kicks: The Real Players by mukina2: 2:01pm On Jul 27, 2007
somze:

Doyin
nothing turns me off like THAT lady in the arsenal jersey  
wink

Meanwhile hands off jeje!  angry angry

grin grin grin

really? grin we shall see

Doyin . i might post a pic of me and my new Jersey grin  cheesy
Re: Free Kicks: The Real Players by doyin13(m): 2:04pm On Jul 27, 2007
chei, mukina u go give me palpitations in my heart and u know where else


wink
Re: Free Kicks: The Real Players by somze(f): 2:07pm On Jul 27, 2007
Please send it to him through mail. WE dont want to see trash here angry grin
Re: Free Kicks: The Real Players by doyin13(m): 2:07pm On Jul 27, 2007
How would u like a trip to the Emirates e muki?

Na 4 my backyard here o

grin
Re: Free Kicks: The Real Players by somze(f): 2:09pm On Jul 27, 2007
doyin13:

Does jeje wear arsenal jersey too?

I bet it shows off her ass-nal oops my bad

grin
I give her the blues as a thank you gift wink
Re: Free Kicks: The Real Players by doyin13(m): 2:10pm On Jul 27, 2007
somze:

Please send it to him through mail. WE don't want to see trash here angry grin

Come Somze.

Mind your self o. I will defend this lady's honour by any means possible

And I am not talking freekicks here

angry angry angry

@muki

No mind Somze

such an uncouth fellow
Re: Free Kicks: The Real Players by mukina2: 2:12pm On Jul 27, 2007
Doyin dont worry i will post the pic for you wink
Ignore him
he's just bitter cheesy




somze sharrap tongue
no one's talking to you
Re: Free Kicks: The Real Players by somze(f): 2:14pm On Jul 27, 2007
Dullards angry

This is a public thread,

Get a room for all i care. tongue

and history teacher Doyin, u dont want it with me angry grin
Re: Free Kicks: The Real Players by doyin13(m): 2:15pm On Jul 27, 2007
somze:

grin
I give her the blues as a thank you gift wink

I bet. Just like the blues all sorrowful and desperate.

I hope for your sake You don't come peak too soon.

grin grin grin
Re: Free Kicks: The Real Players by somze(f): 2:19pm On Jul 27, 2007
One thing you should know about the blues is our ability to deliver, We give em wat they want - Results wink

grin grin grin grin
Re: Free Kicks: The Real Players by doyin13(m): 2:21pm On Jul 27, 2007
Well I hope u don't start quickly and fade away like Drogba's scoring record last season.

For your sake that is grin grin grin
Re: Free Kicks: The Real Players by Razorr(f): 2:22pm On Jul 27, 2007
If anyone is wondering who Jackal's new wifey is, please look here: -

https://www.nairaland.com/nigeria/topic-68828.0.html

Make una no jealous the bobo o. The chic fine die! grin grin

(1) (2) (3) ... (26) (27) (28) (29) (30) (31) (32) ... (44) (Reply)

Ronaldo Scores Twice But Lyon Eliminate Juventus From The Champions League / Nigeria Vs Cameroon: Player Rating / Super Eagles Sing And Worship God In Russia (Video)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.