Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,448 members, 7,888,395 topics. Date: Saturday, 13 July 2024 at 06:44 AM

My Mummy Just Come Carry Me And My Load Comot From HK - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / My Mummy Just Come Carry Me And My Load Comot From HK (494 Views)

Emmanuella Are Mark Angel Have Been Sent Sacked From HK Series / Pls Guys Help My Mummy. / Whats The Meaning Of HK (2) (3) (4)

(1) (Reply)

My Mummy Just Come Carry Me And My Load Comot From HK by BiolaNaira(m): 6:25pm On Jul 01, 2021
Since the past two weeks i just travelled go Ibadan go meet some of my guys make wan teach me yahoo, since then i don off my phone so that nobody go disturb me for there but early this morning one of my nigga dem just tell me say one woman make tie rapper dey outside dey ask of me surprisingly as i come outside na him i see mama chaiii asala don burst na so dem carry me and my load comot for HK Ooo. undecided undecided undecided

Re: My Mummy Just Come Carry Me And My Load Comot From HK by Welovekids1: 8:07pm On Jul 01, 2021
angry
Re: My Mummy Just Come Carry Me And My Load Comot From HK by TarOrfeeek: 9:29pm On Jul 01, 2021
This your face go fit make btc price to crash reach $1,000.

Abeg find photogenic brother way go help you Skype client.

(1) (Reply)

Opening Remarks From Lifechanyuan / Buhari Leaves For Global Summit In London, Meets British PM Boris Johnson, Kenya / Meet CEO Of Patricia- Sponsor Of Bbnaija 2021 Who Once Sold Popcorn

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.