Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,191,793 members, 7,945,495 topics. Date: Tuesday, 10 September 2024 at 06:28 PM

I Wan Meet Una - Dating And Meet-up Zone - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / I Wan Meet Una (488 Views)

Nairaland Ladies, Make Una Rate Me (pic) / Nairaland Fyn Galz,where Una Dey? / Teach Me How To Toast { I Wan Sabi Toast Girl} (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

I Wan Meet Una by andypash(m): 2:57pm On May 11, 2011
I need friends weather u dey naija or over sea no wahala, if u be man or woman no shaking, single or married no worry, young or old no matter, rich or poor no think‘am halla me on 08024467708 or u fit mail me aopashi@yahoo.com
Re: I Wan Meet Una by MMM2(m): 8:30pm On May 11, 2011
why?
Re: I Wan Meet Una by andypash(m): 11:12pm On May 11, 2011
Just for friend
Re: I Wan Meet Una by MMM2(m): 8:36am On May 12, 2011
what kind of friend?
Re: I Wan Meet Una by andypash(m): 10:54am On May 12, 2011
Na wah for u shey u no get friend i thank baba God say i no say male friend only make u talk i be gay this life na network life who if u fit help me in some area or i fit help u anyplace so for life e good make we make friend cheers m m m
Re: I Wan Meet Una by MMM2(m): 11:19am On May 12, 2011
okay
am ur friend from now
Re: I Wan Meet Una by andypash(m): 1:39pm On May 12, 2011
Thanks broda am andrew,live in lagos what ur name and where do u live
Re: I Wan Meet Una by Natasha2(f): 1:57pm On May 12, 2011
Eyah Andy Una has travelled oh she will be coming back in a week's time 
Re: I Wan Meet Una by MMM2(m): 3:36pm On May 12, 2011
am money ,
but am in down town.
Re: I Wan Meet Una by andypash(m): 5:38pm On May 13, 2011
I didnt not get what u mean mmm can u send me a mail on aopashi@yahoo.com or click on my profile u will see my number there
Re: I Wan Meet Una by MMM2(m): 6:37pm On May 13, 2011
dont worry when i get into 9ja, i will call u but will send u a mail.

(1) (Reply)

Bb Romance Group: / Love Meets Experience. A Perfect Match! / UK Pick Up Zone ------

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.