Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,878 members, 7,973,026 topics. Date: Saturday, 12 October 2024 at 05:59 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God (6208 Views)
All These Girls Don Use Style Go Village Go See Their Pikin / Better Man Dey Love Him Mama Pass Any Woman Wey He Jam For Street / Chai, Tiwa Savage And Wizkid Don Use People Make Money. (2) (3) (4)
Re: Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God by my3name(m): 12:08pm On Jul 16, 2021 |
Aliyu007:shut up joor open mouth dey talk rubbish go and make ur own money and bury ur mum like a pauper something that's celebration of life ur are talking any how if e pain you use ur mama renew na 2 Likes |
Re: Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God by my3name(m): 12:11pm On Jul 16, 2021 |
Aliyu007:so u dey study diamond u still get time dey do amibo make e dey pain you obi cubuna dey enjoy him sef oo u dey here dey cry this thing u post now him no go see 2 Likes |
Re: Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God by my3name(m): 12:12pm On Jul 16, 2021 |
marceeesty: no mind the cry baby 1 Like |
Re: Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God by Nobody: 12:16pm On Jul 16, 2021 |
I dey oba dey enjoy my meat jeje.... Una dey here dey fight dis life no balance atall |
Re: Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God by my3name(m): 12:19pm On Jul 16, 2021 |
TarOrfeeek: aliyu is not tired ooo |
Re: Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God by my3name(m): 12:21pm On Jul 16, 2021 |
Aliyu007: nothing wey no be problem for 9j Oga use ur own if e dey pain you |
Re: Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God by frank202012: 12:38pm On Jul 16, 2021 |
Nah mumu de answer aliyu |
Re: Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God by lkillbrokehoes: 1:44pm On Jul 16, 2021 |
TarOrfeeek: |
Re: Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God by Danzakidakura(m): 1:45pm On Jul 16, 2021 |
jom28gy:lots of Almajiris under the pay of Buhari criminal government to always attack anything Igbo. So ignore the idiots. |
Re: Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God by Danzakidakura(m): 1:48pm On Jul 16, 2021 |
Aliyu007:shut up poverty striken Akwuya. In the other post you were begging for a job, now you can feed him and lots of your brothers are begging and sleeping on the street. |
Re: Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God by peppermint7(m): 2:06pm On Jul 16, 2021 |
Aliyu007:So you de try talk sey Obi Cubana no ft buy diamond ?? Clear me make a sabi |
Re: Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God by kingbee90: 2:13pm On Jul 16, 2021 |
Aliyu007: At least e better pass Tinubu wey deny em mama when she die & e nor even attend her burial for Iragbiji. AFONJAAAA!!! |
Re: Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God by Gravity56: 2:25pm On Jul 16, 2021 |
Aliyu007: Bro abeg I just need 5k make I take press this weekend. |
Re: Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God by kingPhidel(m): 2:32pm On Jul 16, 2021 |
OP bite what you can chew o! You too get your wahala o. That is minding your business doesn’t require capital |
Re: Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God by Sazeals(m): 3:13pm On Jul 16, 2021 |
Aliyu007:So after leaking this information now What do you expect What a sissy |
Re: Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God by Sazeals(m): 3:14pm On Jul 16, 2021 |
SocialJustice: Bros thank you for the response I go dey give people who dey talk say dem fit feed me 1 Like |
Re: Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God by gosmoney(m): 3:15pm On Jul 16, 2021 |
Aliyu007:How old is d mother? |
Re: Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God by Sazeals(m): 3:16pm On Jul 16, 2021 |
These guy opened two threads on top obi's matter This nigga must be really pained |
Re: Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God by EdoFirstBorn(m): 3:25pm On Jul 16, 2021 |
[s] Aliyu007:[/s] Nairalanders this is what laziness, poverty, frustration and idleness can cause. It's people like this that makes women say they will never date s broke guy. Look at the twisted negative envious comment this nobody is making about his fellow man out of hate. Stay there don't go and hustle legit, be there letting envy and jealousy kill you. Go and learn a trade if you aren't a graduate then be diligent in that trade |
Re: Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God by EdoFirstBorn(m): 3:26pm On Jul 16, 2021 |
Seun mynd44 OAM4j mukina2 This forum can be used for this thread o. Please delete this o and ban this member o. Unverified damaging information like this should not be tolerated |
Re: Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God by RichieGrassi(m): 3:29pm On Jul 16, 2021 |
I know one pained mofo will come and start laying accusations Bros hustle ohh make your children no follow you dey do this embarrassing thing |
Re: Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God by arkonpoint: 3:37pm On Jul 16, 2021 |
My own be say, all these monies could be use to open factories thereby creating legacies and employment for the masses. Why do we always have all these extra flamboyant parties whereby the populace is languishing in poverty. |
Re: Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God by kiddkash(m): 4:18pm On Jul 16, 2021 |
poverty is the worst sickness in the world. because everyone will avoid you, no one wants to be associated with you. the sickness first start from the brain. like sabinus and Mr macaroni |
Re: Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God by Bizibi(m): 4:43pm On Jul 16, 2021 |
Aliyu007:real diamonds are not rare,the supply is controlled so that the demand for it will be high. |
Re: Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God by Uncle93(m): 4:55pm On Jul 16, 2021 |
You're right bro. The whole 46 cow thing was a distraction |
Re: Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God by Depressed101: 5:25pm On Jul 16, 2021 |
Aliyu007:oga oh... Shut up, and don't be jealous of another man's wealth... If you say vanity I go hear you, but why the accusative finger... If them arrest you now for defamation of character, how you go do am, hope say you get money to bail yourself... Abeg make everybody hold themselves dey watch, last last we go know who be who. Stop the accusations and double your hustle, who knows you might become richer than him, and people will say you use your mama for wealth |
Re: Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God by KaideeGee(m): 7:12pm On Jul 16, 2021 |
Re: Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God by RichieGrassi(m): 9:08pm On Jul 16, 2021 |
They’re not showing off, you just can’t relate. You’re simply envious. They’re not arrogant, their immense self confidence rattles you, you just can’t deal. |
Re: Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God by sukar886: 12:17am On Jul 17, 2021 |
Aliyu007:. Go and make money and stop typing rubbish |
Re: Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God by sukar886: 12:18am On Jul 17, 2021 |
Aliyu007: |
Re: Obi Cubana Don Use Him Mama Renew, Now E Dey Throw Lavish Party To Appease D God by Nobody: 12:29am On Jul 17, 2021 |
If Obi Cubana use e mama for ritual,how that matter take concern nairaland? Na your mama e use....!? If Obi Cubana sit down with you now,u no go fit tell am wetin u dey write for here. |
The Boy In The Chrisland Video Is My Cousin, See What I Did To Him / I Don't Want MALES To Comment On My Girlfriend's Facebook Picture / Nigerian Girls Front A Lot
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39 |