Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,209,822 members, 8,007,247 topics. Date: Tuesday, 19 November 2024 at 06:20 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" (4895901 Views)
Barcelona Fan Beheads Real Madrid-Supporting Friend / Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 / FC Barcelona Fan Thread: "Més Que Un Club" (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (5454) (5455) (5456) (5457) (5458) (5459) (5460) ... (6418) (Reply) (Go Down)
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by mostob(m): 6:56pm On Jul 21, 2022 |
FirstbornWds:And the funny thing is all these defenders might end up flopping. Chelsea squad be looking like figure 8 Good defence, thin Midfield and good attack. 1 Like |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FirstbornWds: 6:56pm On Jul 21, 2022 |
BlueAngel444: Fear wetin na? Una don sign am? We don submit bid way them reject? Kounde don confirm say e no day come Barca? Oga/Madam.. Chill fezz, time to banter never reach. 2 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Culer: 6:57pm On Jul 21, 2022 |
FirstbornWds:he's so tensed about the kounde situation that he can't comprehend anymore. Man's tensed up of what is to come 1 Like |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FirstbornWds: 6:57pm On Jul 21, 2022 |
mostob: More like 2. Good defense, thin midfield, average attack!! |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FirstbornWds: 6:58pm On Jul 21, 2022 |
Culer: The guy na something else. |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by mostob(m): 7:00pm On Jul 21, 2022 |
BlueAngel444:the bolded actually shows na Chelsea dey beg the guy. |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by BlueAngel444: 7:02pm On Jul 21, 2022 |
FirstbornWds:him confirm am for your private roadio abi Oh so u get sense like this know say time dey to banter Anyway like they have been saying no let this lever u na wan pull give you liver o, e go choke u next season |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by mostob(m): 7:03pm On Jul 21, 2022 |
FirstbornWds:the defence no good like that sef... Especially the Fullbacks. With that Reece James playing like person wey carry pregnancy for yansh |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by BlueAngel444: 7:03pm On Jul 21, 2022 |
mostob:knocking different from calling every minute, you no see say na with in-laws Chelsea dey discuss with |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FirstbornWds: 7:04pm On Jul 21, 2022 |
BlueAngel444: I never even banter anybody except with Raphina which was acceptable. Why our lever no go gimme lever? E easy to broke and still day do doings? 6 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by BlueAngel444: 7:04pm On Jul 21, 2022 |
mostob:which trophy as long as it is not UCL and it is Copa dey raw dey are free |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FirstbornWds: 7:05pm On Jul 21, 2022 |
mostob: Like a ditched biatch 1 Like |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by mostob(m): 7:06pm On Jul 21, 2022 |
BlueAngel444:how e take be inlaw when the bride (Kounde) never agree? |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by BlueAngel444: 7:06pm On Jul 21, 2022 |
FirstbornWds:lol e no easy o, na y I dey enjoy this drama My own is Barca defense will not be fixed for this season so u guys finish trophyless 1 Like |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by BlueAngel444: 7:07pm On Jul 21, 2022 |
mostob:D "bride" sharp na e easy make two giants they fight for you Only God knows wetin him tell the two 1 Like |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by mostob(m): 7:08pm On Jul 21, 2022 |
FirstbornWds:No mind am...by the time we enter Pulley, we go buy Infantino and Blatter join. |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 7:09pm On Jul 21, 2022 |
Things are happening 3 Likes
|
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FirstbornWds: 7:10pm On Jul 21, 2022 |
Wait.. What's happening?
|
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by mostob(m): 7:11pm On Jul 21, 2022 |
BlueAngel444:Chelsea bin dey toast the bride(Kounde) since but e be like Chelsea no be her type... Now Barcelona don start their toasting and the bride don tell Chelsea to wait as the new toaster na money bag. So based on logistics, na Chelsea dey beg 3 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FirstbornWds: 7:11pm On Jul 21, 2022 |
mostob: Buy Todd Boehly sef. How much he think e get way we no fit activate economic lever for? |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FirstbornWds: 7:12pm On Jul 21, 2022 |
mostob: Perfecto! 4 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by BlueAngel444: 7:12pm On Jul 21, 2022 |
Kilishihunter:oya gerard the romero as come again, the giver of hope, the twister of details, the one and only true clueless cule but fake journalist |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by mostob(m): 7:14pm On Jul 21, 2022 |
FirstbornWds:There are levels and there is a level bro
|
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by BlueAngel444: 7:14pm On Jul 21, 2022 |
mostob:na Chelsea leave the bride na, as the bride beg last year for the thing, e don dey vex take am personal. Well we no blame am, Chelsea make am like 4th option even after one year waiting Bride no come dey show true love again 1 Like |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 7:15pm On Jul 21, 2022 |
BlueAngel444:No craze enter street ooh Sirdam 6 Likes
|
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by mostob(m): 7:16pm On Jul 21, 2022 |
FirstbornWds:And money go still remain |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FirstbornWds: 7:18pm On Jul 21, 2022 |
mostob: Way go even buy them stadium make them stop to day borrow. 1 Like |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FirstbornWds: 7:19pm On Jul 21, 2022 |
mostob: Lol.. Abeg that James boy day enter eye sef. Shay Alemany abi Xavi fit call am? One call is all it takes... The boy go mad leave Chelsea 2 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by mostob(m): 7:20pm On Jul 21, 2022 |
BlueAngel444: Bride wey suppose don born twins for you. With recent reports, e be like the bride wan carry you handicap again o. What do they call it sef? Once beaten twice shy... But for this one, na twice beaten forever shame 4 Likes |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by mostob(m): 7:21pm On Jul 21, 2022 |
FirstbornWds:Borrow ke We go dash them. We no dey lend out things to less privilegeds. We big pass that. 1 Like |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by BlueAngel444: 7:22pm On Jul 21, 2022 |
Kilishihunter:nothing good ever comes out from Barca press, remember the Messi saga They ALL said he was staying, types nonsense Didn't Goal do an interview with Messi then, It's Barca press against the world |
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by mostob(m): 7:23pm On Jul 21, 2022 |
FirstbornWds:On serious note, I think James is overhyped. Nothing special about him. |
(1) (2) (3) ... (5454) (5455) (5456) (5457) (5458) (5459) (5460) ... (6418) (Reply)
Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion / Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021
Viewing this topic: 3 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |