Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,170,957 members, 7,879,982 topics. Date: Thursday, 04 July 2024 at 10:19 AM

She Wanted To Have S3x With My Friend To Cover Up After She Got Pregnant... - Religion - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Religion / She Wanted To Have S3x With My Friend To Cover Up After She Got Pregnant... (362 Views)

Lady Shares The Message She Got From A Struggling 'Entitled' Pastor (Photos) / Oyedepo: I Love All Ministers But I Am Not A Friend To Every Minister / Reno Omokri Visits Laodicean Church In Turkey, The One Jesus Wanted To Spit Out (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

She Wanted To Have S3x With My Friend To Cover Up After She Got Pregnant... by Zoly: 7:52pm On Aug 14, 2021
Things dey happen ooo! Chai!
Make I gist una small on wetin dey happen for my side...

My guy wey be say e get one girl wey dey eye am, and also dey pressure am these days... But my guy no send am.
Some days later, the girl came our side come dey act romantically around him.. my guy wan resist her on top say her moves dey suspicious, she dey desperate for him.

But he come agree to the game. But then, condom no dey, he come ask me for it, as a single guy, me self no get. Na im babe tell am say he fit enter raw, ha! Fear come catch my guy and he wan jakpa, he no wan do again... On top say she dey desperate for the action, now she come tell am say make they do am raw. My guy no gree do again for that day!

Now here na the main wahala, the girl later come again, and again, she started to dey pursue my guy romantically say she like am, and she wan do the DO. but my guy na sharp guy and he no gree at all at all because babe dey suspicious and desperate. In fact, na me tell my guy make e dey careful over the issue.

Now the main the main wahala be say, babe don carry belle tey tey, and e wan put my guy for trouble.

E be like say babe no know who give am belle sef, maybe she get multiple boyfriends.

Wahala dey ooo!

As I dey type this now, me and my guy dey celebrate say e no gree do the DO for that night.
Things dey happen shaaa....
Re: She Wanted To Have S3x With My Friend To Cover Up After She Got Pregnant... by Goldbw122(m): 8:08pm On Aug 14, 2021
cheesy na God na save your friend. That is why you should fear woman
Re: She Wanted To Have S3x With My Friend To Cover Up After She Got Pregnant... by ikorodureporta: 1:30am On Aug 15, 2021
Zoly:
Things dey happen ooo! Chai!
Make I gist una small on wetin dey happen for my side...

My guy wey be say e get one girl wey dey eye am, and also dey pressure am these days... But my guy no send am.
Some days later, the girl came our side come dey act romantically around him.. my guy wan resist her on top say her moves dey suspicious, she dey desperate for him.

But he come agree to the game. But then, condom no dey, he come ask me for it, as a single guy, me self no get. Na im babe tell am say he fit enter raw, ha! Fear come catch my guy and he wan jakpa, he no wan do again... On top say she dey desperate for the action, now she come tell am say make they do am raw. My guy no gree do again for that day!

Now here na the main wahala, the girl later come again, and again, she started to dey pursue my guy romantically say she like am, and she wan do the DO. but my guy na sharp guy and he no gree at all at all because babe dey suspicious and desperate. In fact, na me tell my guy make e dey careful over the issue.

Now the main the main wahala be say, babe don carry belle tey tey, and e wan put my guy for trouble.

E be like say babe no know who give am belle sef, maybe she get multiple boyfriends.

Wahala dey ooo!

As I dey type this now, me and my guy dey celebrate say e no gree do the DO for that night.
Things dey happen shaaa....

Pyaise da Lord somborri
Re: She Wanted To Have S3x With My Friend To Cover Up After She Got Pregnant... by AntiChristian: 7:17am On Aug 15, 2021
So if condom dey una go don fornicate?

U beta repent!

(1) (Reply)

Gaining The Heart Of Wisdom / . / I Dreamt A Weird Death Dream Of Me

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.