Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,177,566 members, 7,901,676 topics. Date: Friday, 26 July 2024 at 01:25 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Burna Boy: “You Know What, No Album Till Further Notice” (20881 Views)
‘no Album Till Further Notice’ Says Burna Boy / No Album Till Further Notice — Burna Boy Announces / Olamide Finally Confirms No Album This Year (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)
Re: Burna Boy: “You Know What, No Album Till Further Notice” by Tinney104(m): 8:39am On Sep 22, 2021 |
I never see any comment wey support burna boy hmmmmm Well can't blame anyone beside burna don talk am before........ Mo se temi die die die die die die die die die People wey no see dem go hear Na man wey dey reason dey scratch beard beard make you dey hear so wetin una don talk Again!!! Because the rhythm e plenty gani Please give me plenty money Hypocrite plenty gan Wey dey pretendi gan ni No to defend them from me Them ah identical to the devil gan ni I dey see them won po bi But emi kilo kan mi I go be all I can be Oluwaburna to d World Some of una just dey listen to music fun beside they're all passing message through every music in Nigeria..... Check am well burna boy no be problem of una financial Awon people Hypocrite leave him alone make he give himself rest and drop another hit
|
Re: Burna Boy: “You Know What, No Album Till Further Notice” by MISSNORA(f): 12:10pm On Sep 22, 2021 |
omoadeleye:nah... |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)
G-worldwide Serves Kiss Daniel Court Papers / Bimbo Thomas Delivered Of A Baby Boy / Van Vicker Celebrates 39th Birthday Today
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |