Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 1:42pm On Jun 06, 2011 |
sawa? wentin make am be like dat? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 1:43pm On Jun 06, 2011 |
dat one get as e b o,make u try another soup |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 1:44pm On Jun 06, 2011 |
soup like Egusi dey sawa quick quick 2 |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 1:44pm On Jun 06, 2011 |
2 good if u sabi cook am infact na wetin i won cook today |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 1:45pm On Jun 06, 2011 |
today na yam me i wan chop |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 1:46pm On Jun 06, 2011 |
chop lizard na u sabi nwanputo |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 1:48pm On Jun 06, 2011 |
nwanputo? abeg translate |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 1:50pm On Jun 06, 2011 |
translate?i no go skul sorry |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 1:51pm On Jun 06, 2011 |
sorry, u chop ur schl fees? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by dangerzone: 1:52pm On Jun 06, 2011 |
fees to high the time wey i ready go |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by cayesworld(m): 1:53pm On Jun 06, 2011 |
go the one wey dem no dey pay, na 4 ppl like u dem make am |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Sonia4love(f): 1:56pm On Jun 06, 2011 |
am just tired for today work |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 1:57pm On Jun 06, 2011 |
work always dey stressful on mondays |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Emeka72(m): 1:57pm On Jun 06, 2011 |
Sorry 4 your high level of illiteracy once again. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 2:00pm On Jun 06, 2011 |
^^^again, some pple no fit read instruction b4 them carry themselves put inside discussion. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by r231(m): 2:02pm On Jun 06, 2011 |
discussion wey no concern am |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Sonia4love(f): 2:03pm On Jun 06, 2011 |
am? okey take correction |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 2:04pm On Jun 06, 2011 |
correction na gud thg if u follow |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by desthan(m): 2:05pm On Jun 06, 2011 |
follow follow, no be english be dat, abeg use pigin joor, |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 2:06pm On Jun 06, 2011 |
joor o!, if u read am wella, u go no say na pidgin i blow |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by iyatrustee(f): 2:07pm On Jun 06, 2011 |
blow? who you wan blow |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Sonia4love(f): 2:08pm On Jun 06, 2011 |
blow your head |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 2:08pm On Jun 06, 2011 |
head still dey for body sha |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by desthan(m): 2:09pm On Jun 06, 2011 |
sha, abunna akunta . . . no be yr fault |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Sonia4love(f): 2:11pm On Jun 06, 2011 |
fault dey your car oga |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Sonia4love(f): 2:13pm On Jun 06, 2011 |
oga iyatrustee welldone |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 2:13pm On Jun 06, 2011 |
welldone 4 wetin? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by Sonia4love(f): 2:14pm On Jun 06, 2011 |
wetin dey your house? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by phraze(m): 2:17pm On Jun 06, 2011 |
house get enof tins, just come and you see, chop and food dey |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 2:18pm On Jun 06, 2011 |
dey there, i don finish all the food |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by obi123: 2:22pm On Jun 06, 2011 |
food wey i just chop now now for lunch, na die!!!! |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 by akunta(f): 2:25pm On Jun 06, 2011 |
die no good o! |