Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,211 members, 7,887,557 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 10:34 AM

#endsarsmemorial: Arise Tv News Staff Harassed And Arrested At Lekki Tollgate - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / #endsarsmemorial: Arise Tv News Staff Harassed And Arrested At Lekki Tollgate (863 Views)

Datti Baba-Ahmed Interview On Arise TV News / #EndSARSMemorial: Youths Defy Heavy Police Presence At Lekki Tollgate (Pictures) / Falz, Others In #EndSARSMemorial Car Procession At Lekki Tollgate (Pictures) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

#endsarsmemorial: Arise Tv News Staff Harassed And Arrested At Lekki Tollgate by Stankovic22: 11:41am On Oct 20, 2021
Re: #endsarsmemorial: Arise Tv News Staff Harassed And Arrested At Lekki Tollgate by Nigerialabalaba: 12:08pm On Oct 20, 2021
Stankovic22:

https://www.youtube.com/watch?v=oRAjpFN_66Q
yeye media wey no fit say truth. Una tink say we go allow una burn down Lasgidi again .


For one whole year, una never get one single person or d family of just one pesin wey die for Lekki but want to dey profit with ad traffic from the lie being peddled so terrorists can burn down Lasgidi again. Shey if army kill pesin, army kill all dem family and friends ni?

For once,I stand with police for dis one. Yeye media wey no get sense to say the truth. #DefendLagos

1 Like

Re: #endsarsmemorial: Arise Tv News Staff Harassed And Arrested At Lekki Tollgate by Stankovic22: 1:39pm On Oct 20, 2021
Nigerialabalaba:
yeye media wey no fit say truth. Una tink say we go allow una burn down Lasgidi again .


For one whole year, una never get one single person or d family of just one pesin wey die for Lekki but want to dey profit with ad traffic from the lie being peddled so terrorists can burn down Lasgidi again. Shey if army kill pesin, army kill all dem family and friends ni?

For once,I stand with police for dis one. Yeye media wey no get sense to say the truth. #DefendLagos

So you believe say army release bullets into crowd yet nobody did... Owo shekpe wey dem dey dash u Don scatter ur brain
Re: #endsarsmemorial: Arise Tv News Staff Harassed And Arrested At Lekki Tollgate by Nigerialabalaba: 1:44pm On Oct 20, 2021
Stankovic22:


So you believe say army release bullets into crowd yet nobody did... Owo shekpe wey dem dey dash u Don scatter ur brain
Ori e ti gbale. Army fire you and all of una no get one single pesin wey kpai and no family for one whole year say hin family member kpai for Lekki. E ma tan arayin eyin o ni yeye! Shiorr. Una own don cast patapata as sense no dey una head to find evidence but wan burn down Lasgidi again. E ti pofo!!

1 Like

Re: #endsarsmemorial: Arise Tv News Staff Harassed And Arrested At Lekki Tollgate by OG1BABY(f): 1:45pm On Oct 20, 2021
Wow
Re: #endsarsmemorial: Arise Tv News Staff Harassed And Arrested At Lekki Tollgate by Stankovic22: 6:19pm On Oct 20, 2021
Nigerialabalaba:

Ori e ti gbale. Army fire you and all of una no get one single pesin wey kpai and no family for one whole year say hin family member kpai for Lekki. E ma tan arayin eyin o ni yeye! Shiorr. Una own don cast patapata as sense no dey una head to find evidence but wan burn down Lasgidi again. E ti pofo!!

U no get brain...
Re: #endsarsmemorial: Arise Tv News Staff Harassed And Arrested At Lekki Tollgate by LLiKYekoba: 6:21pm On Oct 20, 2021
Hope it's Reuben Abati, the fo0l that collected brown envelop in Aso rock, came out and started singing booharri's praises. Typical yoruba janus-face.
Re: #endsarsmemorial: Arise Tv News Staff Harassed And Arrested At Lekki Tollgate by Stankovic22: 9:01am On Oct 21, 2021
LLiKYekoba:
Hope it's Reuben Abati, the fo0l that collected brown envelop in Aso rock, came out and started singing booharri's praises. Typical yoruba janus-face.

What's your point?

(1) (Reply)

Nigerian Rapper, Folarin Falana Popularly Known As Falz Has Received / 10 Reasons Why Tinubu/osibanjo Quest For Presidency Will Fail / 25-year-old Suleiman Muhammad Emerges PDP National Youth Leader

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.