Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,186,840 members, 7,930,912 topics. Date: Sunday, 25 August 2024 at 11:43 AM

paj - "My People: Na Yours Truly" - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / paj - "My People: Na Yours Truly" (1013 Views)

20 Scary, Terrifying Real Photos That Are Truly Spine Tingling... / Seriously, Yours Truly Should Stop Jumping To Conclusions........ / O Ye My People! (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

paj - "My People: Na Yours Truly" by paj(m): 9:30pm On Feb 13, 2006
, Pa J blazing in from Woshintin DC, grin Na pesin just yan me about this site wey dey bubble na im I sey make I pokenose see wetin dey happen, cool E be like sey una dey gbadunate wellwell for this side O, everything from Amebos and Areaboyz just dey flourish yanfuyanfu like sey dem dey do SALE for Oshodi, wink eniwe, make I run, I just make kwik stop ni, looks like plently of una dey log in straight from Naija here, good stuff, I like am!!

Pa
Re: paj - "My People: Na Yours Truly" by nike4luv(f): 9:45pm On Feb 13, 2006
cant understand most of what u said!
but welcome Paj cheesy
Re: paj - "My People: Na Yours Truly" by Z4M4eva(f): 12:32am On Feb 14, 2006
Yeah welcome Paj
Re: paj - "My People: Na Yours Truly" by hotangel2(f): 3:36am On Feb 14, 2006
Pa J is crazy in a cool way. Anyways welcome to NL.
Re: paj - "My People: Na Yours Truly" by hola2ng(m): 3:03pm On Feb 14, 2006
.
Re: paj - "My People: Na Yours Truly" by queen2(f): 9:59pm On Feb 14, 2006
Welcome to Nairaland Pa J, hope u enjoy ur stay here.


Queen2
Re: paj - "My People: Na Yours Truly" by paj(m): 1:22am On Feb 15, 2006
, hehehe, una talk sey u no sabi wetin I dey talk?*checks website again, n-a-i-r-a-land*, phew!Just making sure sey no be cedicity I dey, grin eniwe, how far?I just wan idemtify una wey dey stationed in Naija and those wey dey here, I'm really feeling the amtosphia grin abi na atmosphia, anyone in Maryland or Washington DC?I go scroll through and see wetin dey happen, the pesin wey tell me sey E dey happen here no lie @ all, cool
Pa
Re: paj - "My People: Na Yours Truly" by KHAMILEON(m): 1:57am On Feb 19, 2006
Pa J!!!! so u self don land hia??, Na yestiday meself land o!!, E be like say we go enjoy this joint!, Holla!
Re: paj - "My People: Na Yours Truly" by IAH(f): 8:32am On Feb 19, 2006
Is this PaJ from Papa Ajasco? Just Checking. cheesy
Re: paj - "My People: Na Yours Truly" by Rhodalyn(f): 9:46am On Mar 01, 2006
IAH:

Is this PaJ from Papa Ajasco? Just Checking. cheesy
cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
welcome Paj
Re: paj - "My People: Na Yours Truly" by vichel(m): 11:34pm On Mar 01, 2006
Spread the word, na here we dey trowey am cheesy
Re: paj - "My People: Na Yours Truly" by dafman(m): 2:34pm On Mar 02, 2006
Paj welcome, you dey the right joint, and khameleon too welcome so una don find out this joint grin make una sofri sofri o!
Re: paj - "My People: Na Yours Truly" by poison: 7:32am On Apr 22, 2006
Pa j welcome o, u don find this site too sef. guess we're all in for a jolly ride then; Bros Khami, welcome too o n i dey vex wif u wink
Re: paj - "My People: Na Yours Truly" by Badman888(m): 3:11am On Jun 02, 2006
PaJ bad guy i dey fell all your freestyles ooo, hope to hear more

(1) (Reply)

How Would You Feel / Seun, Tell Us How Your Forum Grew . / Lagos: Palm Wine Tapper Turns Attorney

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.