Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,201,610 members, 7,979,056 topics. Date: Friday, 18 October 2024 at 07:25 PM

Please Share This Story Say Marriage Nor Be Moi-moi - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Please Share This Story Say Marriage Nor Be Moi-moi (390 Views)

Run Away From Any Bachelor That Prepares Moi Moi - Lady / Marriage Nor Bi Beans O / My Cousin Is Tripping Badly, Please Share Your Experience (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Please Share This Story Say Marriage Nor Be Moi-moi by Nobody: 11:28am On Nov 11, 2021
Man go work, hustle well cus him wife mama wan do birthday. He came back very tired but him wife wan do the do.

Very tired, man still try do small but everywhere burst before one minute, wetin man go do? He slept off.

Woman not looking bad but looking worried.

No be today the man don dey do, but him no do am for a while and the woman sef no dey do except him oga dey. Depressed and still need this thing but oga don com dey sleep.

One man don dey help this woman ~ Oga thought.

I'm not satisfied, Abi this man don dey do outside ~ madam reason.


The End. cool
But wait....

This thing don push man go outside because him think say him wife na bad person.

Woman sef dey find who fit do and seal mouth as body no be firewood.

Well sha, Marriage nor be moinmoin. cry

I won't lie, he who finds a wife 'has found' a good thing ( a good life)...

Please share your experience, there is this need it to educate the upcoming ones I'm TIRED OF FAILED MARRIAGES EVERYWHERE. angry

(1) (Reply)

Is MTN Having Issues Tonight / Why Don't White People Value What They Have / 13 Ways On How To Impress And Keep A Woman's Heart To Make Her Feel Wanted

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.