Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,217,462 members, 8,034,317 topics. Date: Saturday, 21 December 2024 at 04:02 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Car Talk / Honda Accord 1998 Model For Sale (2807 Views)
Please Help Kia Magentis 2002 Vs Honda Accord 1998-2002 / Honda Civic 1998 Model. / GOLF 4 (1998 Model) For Sale (2) (3) (4)
Re: Honda Accord 1998 Model For Sale by Praxtech: 9:44am On Dec 10, 2021 |
diportivo: Won tii jiini moto....ara e nkan like osan wewe |
Re: Honda Accord 1998 Model For Sale by udemzyudex(m): 12:43pm On Dec 10, 2021 |
Dem go put one unreasonable price, for under dem go write NEGOTIABLE Na the excuse be that, na so I wan buy carcass for my client, just the bottom and mouse pad area the guy call am #25k, I ask am if na new one he say which kind question be that? I ask am if I resemble aboki, he say I no dey price? Why I go price that kind nonsense, something wey no suppose pass #7-8k you go dey tag am #25k dey expect make I dey price, na who get time dey do that nonsense. 2 Likes |
Re: Honda Accord 1998 Model For Sale by dadabashua1(m): 12:47pm On Dec 10, 2021 |
udemzyudex:honestly I hate to much pricing,don't stress my life, I always ask for LAST prices and its final for me,any amount you say is either I take it or leave it,and once I say that I keep to my words,na people wey no get work get time to waste on negotiations and pricing o. 1 Like |
Re: Honda Accord 1998 Model For Sale by Kingdemu: 5:07pm On Dec 10, 2021 |
udemzyudex:What do you mean by the bolded? I really don't know what gives you guys (some village-raised Southerners) this stupid air of illusionary superiority and even the audacity to say it to our faces. If to say you dey near me hand for touch that your dull head 3 Likes |
Re: Honda Accord 1998 Model For Sale by Elsueno: 5:30pm On Dec 10, 2021 |
Re: Honda Accord 1998 Model For Sale by dadabashua1(m): 5:45pm On Dec 10, 2021 |
Elsueno:Toyota over pricing is gradually shifting to Honda.. make them kuku kill us finish, abi wetin remain again..lol 1 Like
|
Re: Honda Accord 1998 Model For Sale by udemzyudex(m): 6:02pm On Dec 10, 2021 |
Kingdemu: Omo no be me say make you no get sense oooo, no pour your frustration on me, carry your stupid self shift go front. If you get problem with the word aboki, enter national TV. 1 Like 1 Share |
Re: Honda Accord 1998 Model For Sale by dadabashua1(m): 8:19pm On Dec 10, 2021 |
Is like D.C. is in the biggest form ever....the new hot cake In town...another one ; https://www.nairaland.com/6889885/honda-accord-2007-3m |
Re: Honda Accord 1998 Model For Sale by Kingdemu: 6:20am On Dec 11, 2021 |
dadabashua1:Nawaoo |
Re: Honda Accord 1998 Model For Sale by Ayofaks(f): 8:32pm On Dec 11, 2021 |
800k?? Lol! |
Re: Honda Accord 1998 Model For Sale by skywalker240(m): 7:38am On Dec 13, 2021 |
udemzyudex:
|
Are You An Automatic Gearbox Wrecker? / Can Converting My Car To Carburetor Get My Car Out Of Limp Mode / Advice Me On Getting My First Car
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |