Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,179,162 members, 7,907,142 topics. Date: Thursday, 01 August 2024 at 02:28 AM

2023 Guber Race - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / 2023 Guber Race (261 Views)

2023 Guber: Court Restrains Abia PDP From Conducting Primary Election / BREAKING: APC Disqualifies Shittu From Guber Race Over NYSC Scandal / 2019 Oyo Guber Race: Minister Of Communication Gets Buhari’s Nod To Contest (2) (3) (4)

(1) (Reply)

2023 Guber Race by Deltakorrect(m): 8:12am On Jan 05, 2022
E go reach somewhere during electoral practice , pipo wey want vote go ask demselves say, wetin be the reason wey want make us vote this candidate. Make unu use Una gbejero eye look all the candidates them well if them deserve am and check their records In the past good or bad them must talk .

But make I introduce this man to Una, publicly I’m never say Im want be dis and that, but na people dey try drag I’m name come the picture. The person wey I dey talk na Dr Mrakpor A. Peter (SAN) the opolo eye wey I take see this man na person wey we all go fit queue for in back during election and give am our total support, cos na man wey dey hear person own and I’m no dey carry body like others wey unu no go fit talk so self not to talk of see am.

At a point I go say make Una take Una time go read about Una aspirant then make good decision for Una self.

(1) (Reply)

Speech By Gov.of Ogun State, Prince Dapo Abiodun At The Welcome Ceremony Of PMB / Kwara Gov Tours Isin, Ile-ire District, Reassures Residents Of More Devt / Kwara State Commissioner For Women Affairs Set Progressive Agenda For Ministry

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.