Stats: 3,180,405 members, 7,911,006 topics. Date: Sunday, 04 August 2024 at 10:34 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Family / Advice Needed: Sexless Marriage (2073 Views)
Can No Longer Cope In A Sexless Marriage / I Am Stucked In A Sexless Marriage And Can't Pull Out / My Wife Is Adulterous: Advice Needed-long Post (2) (3) (4)
Re: Advice Needed: Sexless Marriage by purehustle101(m): 10:29pm On Oct 03, 2022 |
See op wey supposed dey flex him life is thinking about wife and sex, while ladies full outside to make second wife or side chick. Be wasting your life with a woman, when you'r gone another man go continue from where you stopped. |
Re: Advice Needed: Sexless Marriage by Enigma1510(m): 10:28pm On Oct 07, 2022 |
general111:Spot on bro!!! I don’t know why i find this funny but that gender na something else ooo…dem sabi dey catch cruise ![]() ![]() Na dem go wan marry, Dem go use food kill you when dating, Dem go use different styles for you and won’t even stop until you cum, Dem go make sure your family likes them, Dem no fit argue with you yet, Its like giving chicken food while you know it would still end up in your pot!!! But… once they are in your house finally…na one chance you dey ooo… You just have to be in their head to play their psychological game. But as a man looking for money, where is the time? Na to have babymama wan sure now ooo ![]() Paying child support is better than dying of High Blood pressure abeg…Confused souls everywhere…LMAO Rich people no dey beg woman for sex. One minute, dey don cum…no time bro!!! You can never satisfy women no matter what…just provide financial stability and do your duty, then leave the rest for God ooo…I won’t advise you pretend to be cheating but it works…women tend to want guys other women are running after!!! The way they are wired upstairs is mystical…lol…nothing like LOVE abeg… @Op, sorry ooo, hope the cross no too heavy? Some of us still dey learn sha |
Marriage Registry Dress Code / Things To Consider Before Going Into A Marriage / Ways To Deal With Annoying People
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |