Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,201,410 members, 7,978,294 topics. Date: Friday, 18 October 2024 at 04:08 AM

Abeg I Need Help - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Abeg I Need Help (185 Views)

Abeg I Need A Shipping Agent Thst Will Receive Letters from US Ship It To 9ja / Abeg I No Fit Laugh: Native Doctor Impregnates Pastor’s Wife In Onitsha / Abeg Who Wan Sell?? (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Abeg I Need Help by Agbecassava: 10:29pm On Mar 02, 2022
Good evening
Many people don help me here before and I use am well
I be farmer wey Oga money121, demospain snowland don help well well
All the help wey dem help me, I use am well and comeback here to show proof
Please I wan buy grinding machine so I go dey grind for people and use the money take do better thing
I Sabi use grinding machine well well and the money from there go help me a lot
Please my Oga for here help me
Mynd44
Lalasticla dominique Seun

(1) (Reply)

How Can Social Internet Marketing Enhance Your Company? / Lagos Govt Debunks Rumours Of MC Oluomo's Appointment As GM Of Lagos Parks And G / What She Said — “I Want A Career That Feels As Good As Watching Football”

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.