Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,220,656 members, 8,046,361 topics. Date: Tuesday, 07 January 2025 at 08:05 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 (64735 Views)
Liverpool Vs Real Madrid UCL Final (0 - 1) On 28th May 2022 / Manchester City Vs Real Madrid : UCL (4 - 3) On 26th April 2022 / Real Madrid vs Liverpool :UCL (3 - 1) On 6th April 2021 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) ... (30) (Reply) (Go Down)
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by esivue007(m): 9:18pm On Apr 06, 2022 |
Odinaka00: They should appoint ole gunner. |
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by Enemyofpeace: 9:18pm On Apr 06, 2022 |
emmyw:chei see as body dey pepper dis one. Oga na tiri one o 11 Likes |
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by DownChelsea(f): 9:18pm On Apr 06, 2022 |
I hear sey Benzema don buy Chelsea. Na true? 6 Likes |
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by fergie001: 9:19pm On Apr 06, 2022 |
geestunnar andrewfarms ghettokid1 angelfrost fuckingmallam45 ebukahades10 gbest90 Wordson crazygod kyase ray07 redblood01 dfrost lamasta chikason22 Oludharay rodwave Playermaker1 Playmaker1 Sammy07 openmine numerouno94 silentgroper vickyrotex mangekyoalt mangekyo paulolee Ojeemah Come oooooooo 1 Like |
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by PrinceMajestic: 9:19pm On Apr 06, 2022 |
This same small Chelsea when dey hard us play some times and Madrid when be our long time wife @el_classico dey mess up Chelsea. This idiot Chelsea nor suppose dey see light for where Barca dey. See watin our wife dey do them na. Nawa o 3 Likes 1 Share |
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by Ekaka1(m): 9:19pm On Apr 06, 2022 |
DownChelsea:I told you this girl a couple of years ago to let go of that your Chelsea Ex and move on but you won't hear.. see your life? Up till now you never fit move on...boys just dey come chop you waka...Tueh 1 Like 1 Share |
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by emmyw(m): 9:20pm On Apr 06, 2022 |
BlaqFaze:Shut Up And Mind Your Business |
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by JimmyfixDesigns: 9:20pm On Apr 06, 2022 |
flexyrule: Dey there dey console yourself ooo 1 Like |
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by maticar: 9:20pm On Apr 06, 2022 |
emmyw:agbero vibes as normal chelsea fans 4 Likes |
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by JentuPrinz(m): 9:20pm On Apr 06, 2022 |
flexyrule:Opolo eyes no be open eyes 6 Likes 1 Share |
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by Hartugrin27(m): 9:20pm On Apr 06, 2022 |
emmyw: C dis odé sha Kovacic ko, kofesick ni 3 Likes |
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by tonididdy(m): 9:20pm On Apr 06, 2022 |
Are these players on a hunger strike? � What's with the falling like leaves as for mendy, e clear say e dey act script |
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by emmyw(m): 9:20pm On Apr 06, 2022 |
Trojan8:Yeah, Better Than Your Father, Because You Are Nothing! Just Empty Human Being |
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by DownChelsea(f): 9:20pm On Apr 06, 2022 |
Ekaka1: The way people dey chop Chelsea abi? |
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by esivue007(m): 9:21pm On Apr 06, 2022 |
Real madrid has been on champions league fire after the PSG Match. 4 Likes |
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by Lamasta(m): 9:21pm On Apr 06, 2022 |
Will Madrid Brent 4 rd Chelsea 2 Likes |
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by macho44(m): 9:21pm On Apr 06, 2022 |
Na WA, just na WA. See as Madrid dey chop Chelsea like Cabin Biscuit 1 Like |
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by flexyrule(m): 9:21pm On Apr 06, 2022 |
Odinaka00:Lampard is a terrible coach. It is his handwork that were still suffering at Chelsea till date. Buy player... He went and bought salsa dancers.. Chelsea sef need more of black players.... These white boys play like they are imbeciles sometimes. 8 Likes |
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by emmyw(m): 9:21pm On Apr 06, 2022 |
Hartugrin27:Omo, Na Your Papa Be Ode oo, You A Daft, I Stated My Opinion, How Does That Make Me Ode? Stupid Guy |
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by tonididdy(m): 9:21pm On Apr 06, 2022 |
Psady:... And that 3rd goal? 1 Like |
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by Nobody: 9:22pm On Apr 06, 2022 |
24 Likes 1 Share |
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by Nobody: 9:22pm On Apr 06, 2022 |
Tuchel got his substitution spot on. Pulisic and Jorginho has been ineffective in this game. |
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by Edoblakky(m): 9:22pm On Apr 06, 2022 |
Ruben loftus cheek What did tuchel smoke? |
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by emmyw(m): 9:22pm On Apr 06, 2022 |
maticar:Yeah, The Same Agbero Your Papa Did To Born You, I Am Ready For You Guys! Go And Ask Him. |
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by Lamasta(m): 9:22pm On Apr 06, 2022 |
flexyrule: When una win UCL no be in handword una enjoy abi 9 Likes |
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by Benwallt(m): 9:22pm On Apr 06, 2022 |
UyaiIncomparabl:I didn't check the Name. My apology. It was made worse by that sanctions. The players can't draw inspiration from anywhere. Some of them must have been owed |
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by SQLmastar(m): 9:22pm On Apr 06, 2022 |
Benny6944:Chelsea will win that FA cup. Dem no born any EPL team well to collect am! As for UCL, I see Chelsea and Liverpool in finals. 2 Likes 1 Share |
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by emmyluizzz: 9:23pm On Apr 06, 2022 |
the big lukaku is coming it
Madrid beware!!! |
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by Nobody: 9:23pm On Apr 06, 2022 |
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by Darkcloud11(m): 9:23pm On Apr 06, 2022 |
The way Arsenal and England football fans hate Chelsea eh u go wonder I don’t blame them sha they are looking for people that will be In the same position as them . Assnal fans can reply me when they make their second UCL final debut and they make their first uefa super cup match and also make their club World Cup debut nonsense London trash � 4 Likes 1 Share
|
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by Trojan8(m): 9:23pm On Apr 06, 2022 |
emmyw: Alright, Kiddo |
Re: Chelsea Vs Real Madrid UCL (1 - 3) On 6th April 2022 by Beze992(f): 9:23pm On Apr 06, 2022 |
emmyw: You see why I don't like Chelsea fans...... They're bandits, curse the guy, him papa and mama do you anything? 15 Likes
|
(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) ... (30) (Reply)
Chelsea Vs Southampton (1 - 3) On 3rd October 2015 / Chelsea Vs Manchester United (1 - 1) On November 28 2021 / Bayern Munich Vs Chelsea - UEFA Super Cup 2 - 2 ( 5 - 4) Pens on 30th-08-2013
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |