Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,196,672 members, 7,962,175 topics. Date: Monday, 30 September 2024 at 04:28 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / English And Waffi (852 Views)
Waffi Tinzs / A Tourist In Waffi / Waffi Dog (2) (3) (4)
English And Waffi by bashydemy(m): 8:36pm On Jun 30, 2011 |
ENGLISH vs. WAFFI ENG: As it is written in the bible. WAFFI: As dem yan 4 bible! ENG: Jesus entered the boat with his disciples! WAFFI: Na im Jesus cum enta canoe wit im padi dem! ENG: As the boat was sailing, there was a great storm!!! WAFFI: As d canoe dey go, na im yawa cum gas!!! ENG: The storm was so great that it was like a whirl wind! WAFFI: as d yawa dey, na im kasala cum burst!! ENG: The disciples became so afraid and they shouted master master! WAFFI: Na im liva fail im padi dem, na im dem begin dey hala bros eh! bros eh!! ENG: Jesus got up and calmed down the wind! WAFFI: Na im Jesus rise up cum arrange d yawa! ENG: He turned to his disciples and said, oh ye with little faith! WAFFI: Na so Jesus luk im padi dem, shake im head say UNA FALL MA HAND! ENG: The disciples replied and said what manner of man is this? WAFFI: im padi dem cum hala sho!! bros J which kan levels na? U B WINSH? |
Re: English And Waffi by ARareGem(f): 10:07pm On Jun 30, 2011 |
Had a good laugh |
Re: English And Waffi by HamidO1(m): 10:21pm On Jun 30, 2011 |
Lol @ una fall my hand. |
Re: English And Waffi by Odunnu: 10:48pm On Jun 30, 2011 |
6/10. |
Re: English And Waffi by bashydemy(m): 11:39pm On Jun 30, 2011 |
@Odunnu you could do that better thx sha |
(1) (Reply)
Last Night / Banan / I Am Still Counting
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |