Stats: 3,179,118 members, 7,907,064 topics. Date: Wednesday, 31 July 2024 at 10:23 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / My Useless Trap (328 Views)
Don't Fall Into The Trap Of Okadabooks! / Dead Trap / Caught In Their Own Trap (2) (3) (4)
My Useless Trap by Wonderboy01(m): 2:43pm On May 08, 2022 |
I bought this trap with my salary money wey hungry dey wire me ,,,, the thing be say - for my Oga compound many BUSH RAT plenty for there ![]() Naso I dey think business strategy ![]() Them rat self no come out again as dem don know say I don buy trap for them ( I think say na because of ASUU strike make them no come out ni , but anytime I get to the house early momo I no go see everything wey I put inside there and no RAT Pls folks how I fit do am wey I fit they catch them now cause that place is still under construction,,,,, if them mallam come clear the bush now I don short be DAT ![]() OWO JONA ,money gone ( 7500 ) even if na lizard abi butterfly I go manage am sell like that ......make the use less trap just catch sumtin na ![]() |
Re: My Useless Trap by Wonderboy01(m): 3:11pm On May 08, 2022 |
![]()
|
Re: My Useless Trap by Wonderboy01(m): 3:23pm On May 08, 2022 |
Bush rat HOLE
|
Re: My Useless Trap by Wonderboy01(m): 3:28pm On May 08, 2022 |
This 1 useless finish con commit suicide outside instead of inside the cage ,,,USELESS
|
(1) (Reply)
The Pan African Writers Association (pawa) Conference And General Assembly: / Before You Ask Others To Date/marry... / Doted By Young Master - Feather's Stories
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |