Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,217,699 members, 8,035,152 topics. Date: Monday, 23 December 2024 at 04:23 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) (4695 Views)
Why INEC Should Disqualify Peter Obi From The Upcoming Elections / Amaechi's House In Port-Harcourt On Security Lock Down Ahead Of Elections. Pics / The Moment Mahmood Yakubu Announced Postponement Of 2019 Elections (PICS) (2) (3) (4)
Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) by Faber(m): 3:35pm On May 24, 2022 |
I take God beg you, just incase you want carry Cutlass or shoot your fellow human being sake of sake your favourite polithiefian must win. Or sake of 5k and some cups of rice, some dey share kerosene. Bro/Sis see where their pikin dey o. Use your head, they are not worth dying for. Vote for who will change your life. I don talk my own Mynd44, lalasticlala 23 Likes 4 Shares |
Re: Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) by Faber(m): 3:37pm On May 24, 2022 |
PART A Aisha Buhari and her pikin dem 7 Likes
|
Re: Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) by Faber(m): 3:38pm On May 24, 2022 |
Osinbajo, Wife and their pikin 3 Likes
|
Re: Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) by Zonefree(m): 3:38pm On May 24, 2022 |
Dem go gree hear 2 Likes |
Re: Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) by Faber(m): 3:39pm On May 24, 2022 |
Amaechi, and him pikin 3 Likes
|
Re: Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) by Faber(m): 3:39pm On May 24, 2022 |
Zonefree: Abeg help me tell them o 2 Likes |
Re: Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) by StrongandMighty: 3:39pm On May 24, 2022 |
Show us the ones of Tinubu and his family because his supporters are the ones with the high tendency of carrying Guns and cutlasses... They are called urchins and miscreants for a reason 23 Likes 4 Shares |
Re: Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) by Nobody: 3:40pm On May 24, 2022 |
Also Incase you want to cause Tribal or religious clashes, look at the people you're doing it for. If you become a casualty, no one cares.. You duty is to vote your choice whether on the scale of competence, Financial inducement(2k,3k,5k) , Stomach infrastructure (rice) |
Re: Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) by Faber(m): 3:40pm On May 24, 2022 |
Atiku and him Pikin for UK Varsity 4 Likes
|
Re: Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) by Faber(m): 3:41pm On May 24, 2022 |
Thinkam: Yes o, las las all man for him own, even the person wey induce you go deny you |
Re: Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) by Faber(m): 3:43pm On May 24, 2022 |
Okorocha, wife and him Pikin wey gradge for Cambridge university 4 Likes
|
Re: Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) by Zonefree(m): 3:44pm On May 24, 2022 |
Faber:There's one of them here. Heard he sells ticket at oshodi under bridge. I'm tempted to mention him here so he can be wise and desist from such activities of being used by these politicians. 8 Likes |
Re: Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) by Faber(m): 3:46pm On May 24, 2022 |
StrongandMighty: Tinubu's son dey ride Lamborghini, you dey ride okada or keke. Yet you dey shout on Tinubu's mandate you stand gidigba. The little Okada you dey manage, they don ban for most areas inside Lasgidi. Na you dey trekk go work. 18 Likes
|
Re: Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) by Faber(m): 3:49pm On May 24, 2022 |
I am coming let me go find Peter Obi own |
Re: Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) by Faber(m): 3:51pm On May 24, 2022 |
Zonefree: Leave am bro. His mumu never do. Na when they kill am, he come find himself for another world maybe hell firs, come see Satan black face under 2 secs, na then his mumu go do 2 Likes |
Re: Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) by Faber(m): 3:53pm On May 24, 2022 |
Former Emir of Kano, Sanusi and him Pikin 2 Likes
|
Re: Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) by Faber(m): 3:55pm On May 24, 2022 |
El Rufai and im Pikin for London 2 Likes
|
Re: Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) by Faber(m): 3:56pm On May 24, 2022 |
Olubukola Saraki, wife and pikin wey gradge for UK Varsity
|
Re: Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) by Faber(m): 3:59pm On May 24, 2022 |
PART B Your Pikin class room 34 Likes 2 Shares
|
Re: Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) by Faber(m): 4:01pm On May 24, 2022 |
you wey want carry Cutlass for polithiefian, your pikin dey pack sand for street and you still want render them fatherless/motherless, Aje you no get joy o 14 Likes
|
Re: Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) by Kvvngkhalifa202(m): 4:02pm On May 24, 2022 |
Op make God bless that your mouth Your shoe shine 21 Likes |
Re: Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) by Faber(m): 4:03pm On May 24, 2022 |
your pikin learning center 15 Likes
|
Re: Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) by Parachoko: 4:03pm On May 24, 2022 |
I'm with the OP on this issue. I was telling Truth is unique I can't fight for a politician, the idiot started jubilating say I don dey agree say my candidate go lose the primary election. I can never fight on behalf of any Politician not even if I will be paid to do so. 11 Likes |
Re: Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) by Light1259: 4:05pm On May 24, 2022 |
Na for One Nigeria be this. People wey dey reason through nose. 4 Likes |
Re: Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) by Faber(m): 4:06pm On May 24, 2022 |
Kvvngkhalifa202: God bless you dude. Let's see if they go hear o. Though they don swear for some people head, say they go kill themselves this period. That PDP woman supporting Abba Gida Gida wey for Kano State, wey dem cut her hand, during the last Elections, You don hear about her again? Na so e go be for some people body 4 Likes 2 Shares |
Re: Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) by Faber(m): 4:07pm On May 24, 2022 |
These ones upon say dey dem for school like this, these wicked men get mind send them home in the name of ASUU Strike 15 Likes
|
Re: Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) by Faber(m): 4:10pm On May 24, 2022 |
Road wey me and you dey waka everyday and night go hustle, no be death trap be this. Aje and you still want carry go shoot your fellow hustler sake of sake you want deliver your polling unit. Aje fear God na 15 Likes
|
Re: Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) by Faber(m): 4:12pm On May 24, 2022 |
They no fit repair roads for us sake of say they pikin dem dey UK, UAE, US where bad road na past tense. Make we get sense small na 9 Likes
|
Re: Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) by Faber(m): 4:15pm On May 24, 2022 |
Your Pikin hostel for Nigerian University 2 Likes
|
Re: Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) by MyVILLAGEpeople(m): 4:21pm On May 24, 2022 |
Parachoko: But you have been shouting like someone who will die for Tinubu. And I’m sure you’re in your 50s 4 Likes |
Re: Just Incase You Want Carry Cutlass Or Gun For The Upcoming Elections (pics) by MyVILLAGEpeople(m): 4:22pm On May 24, 2022 |
This should be on FP 9 Likes |
Seun Kuti Video: The Real Owners Of Dangote Refinery / How GEJ Government Is Tackling Terrorism! / FG To Stop Funding Pilgrimages
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |