Stats: 3,232,322 members, 8,091,044 topics. Date: Saturday, 01 March 2025 at 10:31 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Joke (399 Views)
This Looks Like A Joke But It Is Not A Joke / Joke: The Bossy Wife / Joke: For Better Or Worse (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Joke by ume1000: 11:14pm On May 26, 2022 |
One woman carry pikin for back wan enter bus As conductor see the pikin ,him shout madam this ur pikin ugly oh ,the woman enter bus cum dey cry , passenger cum ask am say wetin dey shele , she start to cry say conductor insult her say she go go insult the conductor back , Na passenger say abeg madam b4 u go fight ma help you hold ur monkey when u tie 4 back |
(1) (Reply)
Why You Must Not Kill A House Rat / Ever Faked Leaving Your House So Someone Can Leave?? / Make $100 Per Day With Google Adsense
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 4 |