Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,169,784 members, 7,875,938 topics. Date: Sunday, 30 June 2024 at 03:53 AM

Person Go Dey Fear To Chat With Una.... - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Person Go Dey Fear To Chat With Una.... (829 Views)

How Person Go Fine Like This Con Dey Act Porn? / Why Do Men Fear To Date Financial Stable Women? / How to CHAT with a WOMAN to Make Her Fall in LOVE [ChatDicted Free Download] (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Person Go Dey Fear To Chat With Una.... by Truvelisback(m): 2:50am On May 29, 2022
Good day, fellas. Person go dey fear to Chat with una because, una fit never Chop.

2 Likes 1 Share

Re: Person Go Dey Fear To Chat With Una.... by orisa37: 2:55am On May 29, 2022
NO. NO FEAR TO CHAT. BUT ALWAYS TELL THE TRUTH IN ALL YOUR CHATS!!!

2 Likes

Re: Person Go Dey Fear To Chat With Una.... by Truvelisback(m): 5:36am On May 29, 2022
orisa37:
NO. NO FEAR TO CHAT. BUT ALWAYS TELL THE TRUTH IN ALL YOUR CHATS!!!
hmmm, na so? grin

2 Likes 1 Share

Re: Person Go Dey Fear To Chat With Una.... by wumi2017(f): 7:05am On May 29, 2022
Why u sef go dey ask "have you eaten" grin

1 Like

Re: Person Go Dey Fear To Chat With Una.... by Truvelisback(m): 11:12am On May 29, 2022
wumi2017:
Why u sef go dey ask "have you eaten" grin
No be all of us dey ask ooo. Immediately, we ask, how are u? Or we say fine girl, how far na? Na wahala.

(1) (Reply)

What It's Like Being A Lesbian Married To A Straight Man / Your Man Or Boyfriend Is Lazy If You See These Signs...help Him Change / I Fall For Any Lady I See Her Innerwears, Is It Normal?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.