Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,209,251 members, 8,005,416 topics. Date: Sunday, 17 November 2024 at 11:44 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Atiku Will Not Be President In 2023 (356 Views)
Obasanjo's Endorsement Of Atiku Will Not Distract President Buhari / Throwback: Why Atiku Will Lose The Core North - OPINION / List Of Nigerians That Want To Be President In 2019 (2) (3) (4)
Atiku Will Not Be President In 2023 by osinbanjoisaliar: 11:37am On May 29, 2022 |
Everybody dey shout sey the game na between Atiku and Tinubu. I jus dey laff. Tinubu no go ever be APC candidate. So I no go waste my time on that issue. Yesterday, look the faces of the people wen follow Atiku come stage. Na only Ben Bruce, Dino melaye, obaseki, udom and Ray power mugu dey smile. Ortom no even dey venue. Bot chairman, PDP chairman and Saraki jus dey form smile. E clear sey Wike na PDP choice but Atiku demand first refusal or wetin dem dey call am. Before this week, PDP and Wike don already no sey him no go win. Na plan B Wike and PDP don already kick into motion. Make I explain Dem don deploy Obi to labor party to destroy the votes for SE Dem don send Jona to destroy the votes for SS Makinde and Fayose na to kill the votes for SW While the big fish, Kwankwaso na to finish Atiku for North. Also Baba iyabo, Abdusalam and babangida go kill him ambition Baba turaki go receive the biggest defeat for him life. Him no go survive this one. Him career go end like Tinubu own 1 Like
|
Re: Atiku Will Not Be President In 2023 by ALMUSTAQIM(m): 11:41am On May 29, 2022 |
ABAT 2331 |
Re: Atiku Will Not Be President In 2023 by press9jatv: 11:54am On May 29, 2022 |
osinbanjoisaliar:false information here. Not true at all. Atiku will win 2023 presidential election. Just be prepared. |
Re: Atiku Will Not Be President In 2023 by hopeforcharles(m): 11:57am On May 29, 2022 |
osinbanjoisaliar:Ol boy this your Schematics dey like PES2022, It won't play out like that, Tinubu is Stepping down, Osibanjo will come out, Pdp will not win , Peter Obi might Suprise everyone, As it stands now no body can predict the Next president. 3 Likes |
Re: Atiku Will Not Be President In 2023 by osinbanjoisaliar: 12:01pm On May 29, 2022 |
hopeforcharles: Na cabal hand everything dey. Dem dey look APC now with strong eye. If APC pick northerner as their candidate. Then look afe babalola comment as guide |
(1) (Reply)
Nigerian Man Riding A Bike From London To Lagos Finally Arrives Nigeria / APC Ticket: Buhari Disowns Jonathan’s Presidential Bid / 2023: Clubbing Was Paused To Sensitive People On Peter Obi Candidate(video)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |