Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,193,157 members, 7,949,984 topics. Date: Monday, 16 September 2024 at 04:24 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (2038698 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2196) (2197) (2198) (2199) (2200) (2201) (2202) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:25pm On Aug 25, 2022 |
Amya:She sooo love her nyash eeehhh..lol |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oyetunde49: 11:25pm On Aug 25, 2022 |
Wetin Bella wear |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 11:25pm On Aug 25, 2022 |
Na wetin Bella dey shake so? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:26pm On Aug 25, 2022 |
safarigirl: I thought I was the only one who noticed it . Her nipples are almost showing to the world . |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amya(f): 11:26pm On Aug 25, 2022 |
Munzy14: I swear. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Kelvinnchucks(m): 11:26pm On Aug 25, 2022 |
Seeing bella twerk on sheggs and she looks like an ant. 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NozinoGroup: 11:26pm On Aug 25, 2022 |
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:26pm On Aug 25, 2022 |
kowema: She nearly use am burn down Biggie house. She even spoil microwave. She on microwave go garden when Biggie ask them to comot from house 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:27pm On Aug 25, 2022 |
Amaka what na My eyes… |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 11:27pm On Aug 25, 2022 |
Amaka shake your baka well, you got every intact.. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by kowema(f): 11:27pm On Aug 25, 2022 |
Lol. Bella trying to twerk but rather looking like a constipated lizard 1 Like
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KingDamzzy(m): 11:27pm On Aug 25, 2022 |
This Sheggz go be bozo for bedroom. E no go sabi anything. 6 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:27pm On Aug 25, 2022 |
Chiefheywhy:Na that kain cloth all those women wey wan seduce their husbands dey wear, sometimes, dem fit hold whip join. I no know why she go wear am as swimwear 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:28pm On Aug 25, 2022 |
This too rated for me.. So much nudes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amya(f): 11:28pm On Aug 25, 2022 |
Did I just take a peek at Phyna's b*tthole 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 11:28pm On Aug 25, 2022 |
who de shake nyash inside pool? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by homesteady(m): 11:29pm On Aug 25, 2022 |
Crazy things!! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ekaka1(m): 11:29pm On Aug 25, 2022 |
Kelvinnchucks:If things had gone her way it will be Groovy or the backup-Hermes ..I don't think she likes Elo like that.... In another report ...amaka is desperately stripping for the cameras.... Meanwhile see Phyna soft yansh.....Kia...no wonder Goovy mouth no dey comot for there |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by DamianX: 11:29pm On Aug 25, 2022 |
kowema: Chim oo |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 11:29pm On Aug 25, 2022 |
kowema:
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by eleshin(m): 11:29pm On Aug 25, 2022 |
Level 1,this is the only thing they know how to do. Task now na rubbish dem go dey do. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amya(f): 11:29pm On Aug 25, 2022 |
kowema: Rofl Leave me abeg |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:29pm On Aug 25, 2022 |
Level one can party sha lol Forget it… |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NozinoGroup: 11:29pm On Aug 25, 2022 |
Shake it beeeeeeeeeeccccccchhhhhhh!!!
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by eleshin(m): 11:30pm On Aug 25, 2022 |
It's Chomzy 'O clock |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by plsdisvirginme: 11:30pm On Aug 25, 2022 |
Elo don pour akamu oooo |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 11:30pm On Aug 25, 2022 |
Oh yes chomzy I’m awake now |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:30pm On Aug 25, 2022 |
Chomzy my Party President is already giving it to Eloswag |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by eleshin(m): 11:31pm On Aug 25, 2022 |
Chizzy is the only one that can match the energy of these level 1 people. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:31pm On Aug 25, 2022 |
Pool party Phyna go wear lingerie Amaka wants to kill me Amaka baby give us Chomzy kill Eloswag , just finish him completely 2 Likes |
(1) (2) (3) ... (2196) (2197) (2198) (2199) (2200) (2201) (2202) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |