Stats: 3,168,807 members, 7,872,682 topics. Date: Wednesday, 26 June 2024 at 07:42 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1984495 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (272) (273) (274) (275) (276) (277) (278) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 11:17pm On Jul 28, 2022 |
Chiomzy, who would have thought…. ![]() 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:17pm On Jul 28, 2022 |
Make them send Phyna to main house jor. Make she go deliver vawulence there. No be all this goody goody wey them dey do there ![]() 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 11:17pm On Jul 28, 2022 |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 11:17pm On Jul 28, 2022 |
Look at Allysun's puurfect bootay. Adekunle may decide to be with her. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:17pm On Jul 28, 2022 |
safarigirl: You and Eloswag, I no even know who chomzy confuse pass ![]() |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:17pm On Jul 28, 2022 |
MissAnneboleyn: That is exactly what should happen, because this their ship is not shipping 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chelseafan1: 11:17pm On Jul 28, 2022 |
Be like this Sheggz na new Ozo oooo. Following woman upandan 5 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by iamyemiakins(m): 11:18pm On Jul 28, 2022 |
Chomzy is a very beautiful lady. ![]() Damn! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:18pm On Jul 28, 2022 |
Giel: Oh, I no dey confused. My head clear die, na Chomzy be ebeano 2 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 11:18pm On Jul 28, 2022 |
Sheggz Na fool he can't win this show |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by PrincessEstates: 11:18pm On Jul 28, 2022 |
1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 11:19pm On Jul 28, 2022 |
Who’s this yanshless girl on yellow bikini ![]() Damn!!! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by drake49(m): 11:19pm On Jul 28, 2022 |
this Bella Bikini belike wetin she borrow ![]() ![]() 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Alwaysachick: 11:19pm On Jul 28, 2022 |
Bella gat be humble small...that ass is a no ![]() |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 11:19pm On Jul 28, 2022 |
Oshokhai69: Phyna fit reach there now, liver go fail her 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 11:20pm On Jul 28, 2022 |
Shegz hold big booty ![]() ![]() |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by SircumzAlot: 11:20pm On Jul 28, 2022 |
Sheggz form swag finish, carry alomo bitters ![]() |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:20pm On Jul 28, 2022 |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by SircumzAlot: 11:21pm On Jul 28, 2022 |
drake49:pant is hanging on her ass like singlet on hanger 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:21pm On Jul 28, 2022 |
Is sheggz leading Bella away from Eloswag? E be like say na to start prayer for my babe ![]() This one don pass wetin I fit manage ![]() 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by garfield1: 11:21pm On Jul 28, 2022 |
safarigirl: My sister,we've been through all these.it's de ja vu.2015,2019...you know how naija corrupt system works.you may not like it but na reality.I never supported white money nor mercy but they won.it is not like bbn where the most popular wins oh.na who strong pass oh |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 11:21pm On Jul 28, 2022 |
Wetin remain for Sheggz and Bella nah to say 'I DO' I come in peace ohh ![]() ![]() 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by H2ho(m): 11:21pm On Jul 28, 2022 |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 11:21pm On Jul 28, 2022 |
dominique:It was depressing to watch a pair share a hand fan while dancing. The funny thing they didn't really seem to care even with all the heat. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:21pm On Jul 28, 2022 |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Innocentchild(m): 11:22pm On Jul 28, 2022 |
Nice party |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 11:22pm On Jul 28, 2022 |
safarigirl: I think he is all in, she is all in but she knows if she dives in it will be finished for her in that house. Sheggs has showed no indication he is a flirt like Kidd but time will tell. They are throwing in other girls on Sunday so we will see. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by TheEnforcer: 11:22pm On Jul 28, 2022 |
Chiefheywhy:she's intimidated by the big ones on display |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nhazeru(f): 11:22pm On Jul 28, 2022 |
Adekunle think say whitemoney script go work this year, e go shock am 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:22pm On Jul 28, 2022 |
See as Allyson dey happy ![]() |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 11:22pm On Jul 28, 2022 |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:23pm On Jul 28, 2022 |
Allysyn is not even being subtle at all. Adekunle or nothing ![]() 2 Likes |
(1) (2) (3) ... (272) (273) (274) (275) (276) (277) (278) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |