Stats: 3,169,759 members, 7,875,913 topics. Date: Sunday, 30 June 2024 at 01:35 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1986684 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (280) (281) (282) (283) (284) (285) (286) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:38am On Jul 29, 2022 |
![]() 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by tonididdy(m): 12:38am On Jul 29, 2022 |
MissAnneboleyn: Lol...u know Nada about Edo girls then ![]() 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:40am On Jul 29, 2022 |
safarigirl: Dem don dare her to pick guy wey go romance her. She come pick Bryann. Now, she dey laugh and the entire thing is awkward. Guy no know as he wan start. She for leave am at that twerking own. Anyway, the awkward moment is over |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 12:41am On Jul 29, 2022 |
Bella is beautiful. She really is 4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 12:41am On Jul 29, 2022 |
Bella is being the protective caring girl friend ![]() 5 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:42am On Jul 29, 2022 |
Cyph dey vex say the babes no dey feel dem ![]() |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:43am On Jul 29, 2022 |
The Mrs has gone to sleep, Groovy is grooving 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Clement1111(m): 12:43am On Jul 29, 2022 |
The girls are killing this game tonight Boring all round |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:43am On Jul 29, 2022 |
Lol groovy and ilebaye, beauty no go sleep well this night. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 12:44am On Jul 29, 2022 |
Dannyxy: Once the girls in the level 2 house saw the level 1 men, they knew they drew the short straw. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:44am On Jul 29, 2022 |
Dotez:Lol...ozo pro max is upon us... ![]() ![]() |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 12:44am On Jul 29, 2022 |
Sheggz say make nobody miss road |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:44am On Jul 29, 2022 |
safarigirl:she is cooking na 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Jack500: 12:44am On Jul 29, 2022 |
Bella like seggz too now 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Clement1111(m): 12:45am On Jul 29, 2022 |
Groovy na hot cake oooo 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 12:45am On Jul 29, 2022 |
Giel: Indeed she is. 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 12:45am On Jul 29, 2022 |
Bella asked Sheggz who he was talking about when he said he won't be friends with the person and the person shouldn't miss road Sheggz says he was joking and talking about her. Bella says it's a lie, he wasn't joking and he should tell her who he was talking about. Sheggz keeps repeating he was joking I wonder who he is talking about. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 12:45am On Jul 29, 2022 |
Sheggz tell us who you have a problem with with your chest Who missed road. Who are you tolerating in the house because of Bella ? 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 12:45am On Jul 29, 2022 |
He say guys have been missing road say one guy don miss road and big brother go end say he his only behaving himself because of Bella Bella is asking him what the guy did |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by SircumzAlot: 12:45am On Jul 29, 2022 |
Dannyxy:I was wondering which BBN she was watching. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by eleshin(m): 12:45am On Jul 29, 2022 |
activities2:He's referring to Adekunle. Trying to rally the troop against him. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 12:46am On Jul 29, 2022 |
activities2: What sort of drunk beef is this? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 12:46am On Jul 29, 2022 |
MissAnneboleyn:Their ship is starting to get interesting. See as Bella dey care for the guy man. On Sunday, when Sheegz accidentally cut his finger, she went to get first aid box. 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 12:46am On Jul 29, 2022 |
Sheggz if you're drunk go and sleep. No dey misyarn. Who miss road again? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by eleshin(m): 12:47am On Jul 29, 2022 |
Giel:Adekunle ofcos 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by activities2: 12:47am On Jul 29, 2022 |
Sheggz say he nor fit miss road with Hermes Hermes tell am say if he miss road he go set am straight |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:47am On Jul 29, 2022 |
I don't know who is missing road, but I hope they find the road they missed. 5 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 12:47am On Jul 29, 2022 |
eleshin: What did Kunle do? Overprotective with his Kitchen? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 12:49am On Jul 29, 2022 |
UncannyGenius: Awwwwwwhhhnnnnnn, so cute. ![]() 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:49am On Jul 29, 2022 |
![]() |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 12:49am On Jul 29, 2022 |
eleshin:If true, atleast let men fight because of women this year, it will be a nice change from women always fighting over the men 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:50am On Jul 29, 2022 |
‘Don’t miss road’ Be like na this year slang be this ![]() ![]() |
(1) (2) (3) ... (280) (281) (282) (283) (284) (285) (286) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
Viewing this topic: 4 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |