Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,102 members, 7,880,433 topics. Date: Thursday, 04 July 2024 at 06:11 PM

BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (395) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1989060 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (392) (393) (394) (395) (396) (397) (398) ... (4305) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:24pm On Jul 30, 2022
Elo go don dey ask Phyna ‘tell me about yourself’ undecided
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 11:24pm On Jul 30, 2022
aroundnaija:


No be say she no wan rock guys, na guys no gree reason her grin

By the way wetin you dey find for party room if you no wan rock guys
Make them no gree reason her , thats their problem. Even chichi with all the big yansh , guys no dance with her.
If thats what you think then okay.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ihavethingstodo: 11:24pm On Jul 30, 2022
Dannyxy:
Chichi na fraud…

Big scam!! grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Yellowpigment: 11:24pm On Jul 30, 2022
It's like Doyin wants Beauty to talk to cyph for her
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:24pm On Jul 30, 2022
Beauty and Doyin have gone outside for their own talk. Hope say no be man matter. undecided

I talk am. Na man matter. undecided
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Pillar12: 11:24pm On Jul 30, 2022
Eloswag and Phyna i can feel the tension
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NLbabygirl(f): 11:24pm On Jul 30, 2022
Male housemates just dey skip Amaka like the first slice of bread

12 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 11:25pm On Jul 30, 2022
Chichi likes Groovy.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Yellowpigment: 11:25pm On Jul 30, 2022
This gist between Beauty and Doyin
Na by force I go hear am
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by LoveGifted(m): 11:25pm On Jul 30, 2022
So ChiChi likes Groovy die... interesting.

Doyin keep spilling the beans girl.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:25pm On Jul 30, 2022
Errrrrmmm I hope Groovybis not allergic to dancing with Beauty this night.....
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 11:25pm On Jul 30, 2022
Dannyxy:
Chichi na fraud…

Big fraud

Disappointed big time
sad angry
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by dominique(f): 11:25pm On Jul 30, 2022
I'm liking the way lockdown partners are Linking up

Amaka and Diana
Sgezzz and Groovy
Daniella and Allyson
Doyin and Beauty
Christy O and Bella
Eloswagg and Phamsavi

Those are the ones I've spotted so far

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:25pm On Jul 30, 2022
NLbabygirl:
Male housemates just dey skip Amaka like the first slice of bread

Na Wetin fit am be that . She no join abeg .
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by HajiaNotu: 11:26pm On Jul 30, 2022
This is the second time... Adekunle disappointed me with his dress sense fa....

Shey Deeper life shursh lo n lo ni (in Olamides voice)

Adekunle why na tongue cry

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 11:26pm On Jul 30, 2022
Goalnaldo:
hmmm na wa but why your fellow girl bumbum go wan kill you
I said may bumbum not kill you. I didn't say may bumbum not kill me. You no sabi read?
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 11:26pm On Jul 30, 2022
Wey those ones wey get bum bum come shake am na abi wetin be all this nonsense sef angry
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:26pm On Jul 30, 2022
I even forgot that they were roomies.
Lol, Beauty telling Doyin her relationship woes.
Na wa.
Abeg Beauty allow Doyin party abeg
She even told Doyin she has kissed Groovy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Pillar12: 11:26pm On Jul 30, 2022
Sincerely this has to be the most boring party to ever held in big brother naija house


Absolutely shambolic

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Yellowpigment: 11:26pm On Jul 30, 2022
Na only me no know beauty and groovy don kiss twice!!??
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Tatiana4u: 11:26pm On Jul 30, 2022
Dannyxy:
Chichi na fraud…
She thinks she will reach the finals with this her boring attitudegrin
E go shock am!
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:26pm On Jul 30, 2022
Bryann and Chomzy.

I just need him to remove that mumu tracksuit jacket.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 11:26pm On Jul 30, 2022
Lol. Doyin Doyin...
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:26pm On Jul 30, 2022
Chomzy nyash don carry Bryan where e no know oh undecided
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 11:26pm On Jul 30, 2022
Who is groovy following that they are saying is not on the same level with Beauty
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Bobbyunitedfc(m): 11:26pm On Jul 30, 2022
I'm sure after this part u all begin to pick a favorite,its Eloswag, Hermes,pharmsavy, and Bella for me..base on this party..
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 11:27pm On Jul 30, 2022
Pharmsavi cheesy cheesy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by chuckard(m): 11:27pm On Jul 30, 2022
Doyin say na rich man pikin cheesy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amillionnn: 11:27pm On Jul 30, 2022
No doyin did not just say that. Very stewpid geh.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:27pm On Jul 30, 2022
Bryan no fit dance sha lol
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by meobizy(f): 11:27pm On Jul 30, 2022
For this life, ehn, try gather money if you no fine. To ugly and broke na double whammy. In a setting of strangers na who fine pass dey catch eye the longest. On the other hand learn to love yourself either way. I’ve seen many below average looking people exude confidence that makes regulars question themselves.

3 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by toseen7: 11:27pm On Jul 30, 2022
Obo Agege cheesy

(1) (2) (3) ... (392) (393) (394) (395) (396) (397) (398) ... (4305) (Reply)

Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread

Viewing this topic: 4 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.