Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,218,262 members, 8,037,337 topics. Date: Thursday, 26 December 2024 at 07:17 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (2109886 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (42) (43) (44) (45) (46) (47) (48) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 11:20pm On Jul 23, 2022 |
WarriAproko: You no hear say na person wey never enter house go win Na wetin dem talk no be talk am |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lilcraze(m): 11:20pm On Jul 23, 2022 |
Its lilcraze in the building, shout out to titans, icons, and the moneygeng I really miss u guys the most unbeatable fan base and other fan base... Welcome to season 7 LEVEL UP EDITION, this year sha I wan ship cos I never ship b4 I'm liking Amaka sha, who is with me |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by UnknownQueen(f): 11:22pm On Jul 23, 2022 |
Lilcraze:Nobody is with you, you're on your own.. .. Amaka KO, Amala ewedu no. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by AfroKnight: 11:23pm On Jul 23, 2022 |
Amaka will win Amaka must win! It’s by force 4 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by TheEnforcer: 11:23pm On Jul 23, 2022 |
KIDDRICAsHAWK:Hes fine but no be beauty dem dey take win Bbnaija now.Ebuka don sey no be beauty contest |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 11:24pm On Jul 23, 2022 |
UnknownQueen: No, you can't tell me both of you no get one unfinished business for somewhere before cos omo why violence this early 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Pablo9090: 11:24pm On Jul 23, 2022 |
Omo I no get favorite for now , dis ppl no get Vawlence d way I need it now |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WarriAproko: 11:25pm On Jul 23, 2022 |
aroundnaija:lols. 2 Delsuite in the house |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lilcraze(m): 11:26pm On Jul 23, 2022 |
UnknownQueen:Aunty my liking is a subject to change okay I'm not staning already okay, the vawulence never start no too rush, we never see tomorrow pipo self. So aunty calm down
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by shumuel(m): 11:28pm On Jul 23, 2022 |
bentenny: Squid game |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 3RNEST(m): 11:28pm On Jul 23, 2022 |
Biggie this room is too small biko .... Just like days of Ebuka Season.. 1 Like 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fergieboy: 11:36pm On Jul 23, 2022 |
Chai I miss ilupeju house Very spacious and serene This one is too small and untidy Be like I they watch throw back big brother Too much colors riot everywhere And 10 housemate still they come tomorrow o |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by UnknownQueen(f): 11:37pm On Jul 23, 2022 |
Lilcraze: I like u already....... |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by UnknownQueen(f): 11:38pm On Jul 23, 2022 |
aroundnaija: Lol, without violence , Man is nothing. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 11:39pm On Jul 23, 2022 |
MizzD:LoL you are in for a shocker. Why do almost everyone believe there's another house? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by aroundnaija: 11:40pm On Jul 23, 2022 |
Reussite: No mind them lol.. Naxo Biggie get money reach to run two houses separately 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 11:41pm On Jul 23, 2022 |
Some look alike from ex-HMs I observed Pharmsarvi- mixture of Miracle & Trikytee Ilebeya....Vee Amaka.... mixture of Tega & CeeC Christy.....a lil semblance to Beatrice 2 Likes 2 Shares |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lilcraze(m): 11:43pm On Jul 23, 2022 |
UnknownQueen:Hmm... U sure, u wan ship me for season wey never start?
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fergie001: 11:45pm On Jul 23, 2022 |
Divay22:Thanks, done.......I now have access..... 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lilcraze(m): 11:46pm On Jul 23, 2022 |
Abeg, guys why this house small compared to last season's and the design self I no fit just relate to am, abi na just me |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by meobizy(f): 11:47pm On Jul 23, 2022 |
Anybody wey hate BBNaija, na for your pocket. Who your hate don enrich? Seun dey chop based on the show, organizers dey chop, advertisers dey chop, Don Jazzy dey chop, influencers dey chop, TV stations dey chop, politicians dey chop, musicians and record labels dey chop. The only person wey no dey chop for the equation na you, the hater. ROFL. I can’t wait to hear “ah, finesse” next Saturday. 10 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Shynaboy1: 11:52pm On Jul 23, 2022 |
Big brother showed some people playing dice and whot in the course of the launch. I think he's telling us sth. Dice is majorly a game of luck and opportunity while Whot is more of strategy. I feel he's telling them that dice(luck) has brought them far into the house. It's now left for them to use Whot(strategy) to play their games. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 11:54pm On Jul 23, 2022 |
So cyph can talk like this? Dude has been talking for over an hour. Interesting. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by meobizy(f): 11:54pm On Jul 23, 2022 |
DStv should make the extra channel a HD station. In fact they should go back to the five angle broadcast they attempted once in BBAfrica. CNN HD can broadcast in standard definition for two plus months. All people need from that channel is information. My gripe is — broadcast the feed from all the cameras in that house as separate stations — Kayode will still hide important events when they happen. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MizzD: 11:55pm On Jul 23, 2022 |
Reussite: The house is very small.. I don’t see that dining taking 24 housemates |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by thatigboman1: 11:55pm On Jul 23, 2022 |
Pls, which of the ladies say doe's from Obudu, Cross River State? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by thatigboman1: 11:57pm On Jul 23, 2022 |
Lilcraze:biggie say there are parts of the house the housemates can't access yet. Maybe waiting for the rest housemates before revealing the full house. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KingDamzzy(m): 11:58pm On Jul 23, 2022 |
Reussite: It's so obvious now. The beds are not enough. The seats on the dining are not enough for 24 too. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by WarriAproko: 11:58pm On Jul 23, 2022 |
2 Delsuite in the house. Saviour and Threalwarri boy kess |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 11:59pm On Jul 23, 2022 |
[s][quote author=Shynaboy1 post=115025052]Big brother showed some people playing dice and whot in the course of the launch. I think he's telling us sth. Dice is majorly a game of luck and opportunity while Whot is more of strategy. I feel he's telling them that dice(luck) has brought them far into the house. It's now left for them to use Whot(strategy) to play their games[/s] |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Divay22(f): 12:02am On Jul 24, 2022 |
fergie001:Alright... Happy viewing |
(1) (2) (3) ... (42) (43) (44) (45) (46) (47) (48) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |