Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,899 members, 7,980,159 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 07:26 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (2063369 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (968) (969) (970) (971) (972) (973) (974) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Xcalate(m): 2:34am On Aug 08, 2022 |
PercyJackSon007:Noted |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Xandyy: 2:36am On Aug 08, 2022 |
Hi. 1 Like 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 2:41am On Aug 08, 2022 |
Xcalate: |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Xcalate(m): 2:44am On Aug 08, 2022 |
bentenny:Night shift updaters[b] [/b] |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 2:48am On Aug 08, 2022 |
This Chizzy Igbotic accent sha 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by PercyJackSon007(m): 2:53am On Aug 08, 2022 |
Wetin Bryann dey do? LMAO |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by PercyJackSon007(m): 2:55am On Aug 08, 2022 |
Bryann Wetin he wan talk... |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 2:55am On Aug 08, 2022 |
Modella don forget assignment her main assignment. Na Bryann I dey pity lol 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by PercyJackSon007(m): 2:56am On Aug 08, 2022 |
Dannyxy: He doesn't know what to say. Man just dey ramble |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 3:11am On Aug 08, 2022 |
PercyJackSon007:naaa he is not, just being corny as he usual. He wants her to talk first.. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Xcalate(m): 3:16am On Aug 08, 2022 |
Dannyxy:Weird |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by PercyJackSon007(m): 3:24am On Aug 08, 2022 |
Khalid and Daniella on the beat. Dem don wake Amaka Omoooo They're torturing Amaka oooo 7 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 3:27am On Aug 08, 2022 |
Amaka just stay dey look Khalid and Daniella |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 3:33am On Aug 08, 2022 |
Omo , Daniella don climb Khalid dey grind am This religious guy dey really cross boundary sha. I hope say he dey bath Junub after all this yamayama 11 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 3:34am On Aug 08, 2022 |
Daniella dey on top Khalid dey legit grind am steady This girl na bad beeeeech 10 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by PercyJackSon007(m): 3:34am On Aug 08, 2022 |
Daniella and Khalid only came to nack themselves. Abeg o 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 3:37am On Aug 08, 2022 |
Amaka no fit sleep This thing no good o 5 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 3:40am On Aug 08, 2022 |
Khalid don stand up, baba don pour akamu wan go wash up |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NwaIdeato: 3:42am On Aug 08, 2022 |
Aboki don f**k this Daniella girl tire, Calabar girls kukuma no dey disappoint 9 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NwaIdeato: 3:42am On Aug 08, 2022 |
Lhimeet:3 minutes man, disappointing sex 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Amarisco(f): 3:43am On Aug 08, 2022 |
Never watched BBN but I think it may be time to start. Problem no dey finish 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by PercyJackSon007(m): 3:44am On Aug 08, 2022 |
Bryann say make Modella come closer for bed. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 3:44am On Aug 08, 2022 |
This season has been something whewww |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 3:49am On Aug 08, 2022 |
Dannyxy:Comrade ur guyman wan fall ohh Better put am for prayer 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 3:49am On Aug 08, 2022 |
Ahh no, this season might just be craziest season ever… The trenches housemates are something else’s.. Only them disqualification No gree go interview Watch live porn Talk nonsense, Fight fight Nonsense shipping Toast woman Beef, gaslight Fake housemate sent to scatter ship don dey do midnight love. Just two weeks and I feel exhausted lol, it feels like 75 days already.. 25 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 3:50am On Aug 08, 2022 |
bentenny:e go dey alright, she go soon go 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Xcalate(m): 3:51am On Aug 08, 2022 |
Omo see knacking � Hei God |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 3:52am On Aug 08, 2022 |
Dannyxy:Omor dem go drag ur fav like yamaha gen without engine oil 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Xcalate(m): 3:52am On Aug 08, 2022 |
Dannyxy:You sure? Cause I don soak rosary for water |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Xcalate(m): 3:54am On Aug 08, 2022 |
Daniella the bad |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 3:55am On Aug 08, 2022 |
Dannyxy:Are U not entertained? By now for SYE,one babe with 'down to earth' glands for dey garden dey smoke with her fellow cigar partner 'lord of the rings' 5 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 3:57am On Aug 08, 2022 |
Xcalate:e go dey alright lol, no worry. Me I been predict am, no fear |
(1) (2) (3) ... (968) (969) (970) (971) (972) (973) (974) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
Viewing this topic: 4 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |