Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,209,457 members, 8,006,162 topics. Date: Monday, 18 November 2024 at 05:21 PM

How Do You Save Money? I Really Want To Know - Business - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / How Do You Save Money? I Really Want To Know (269 Views)

How Much Did You Save This Year.. 2023 / The Money I Saved In My Saving Box / Checkout The Money I Saved Within 3 Months With My Piggy Bank (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

How Do You Save Money? I Really Want To Know by Templee333(m): 8:06pm On Aug 10, 2022
Do people still have saving account in this country? How? See bros,when person hustle finish him family & relatives dem dey carry all their problem come put 4 him head. Even beggars dey come find dat ur hustle money.419 people wan scam u collect d same money.E-neva finish 4 dia-o,nepa bill & land lord dey wait u 4 house.Even 4 ur hustle self,people wey get bad mind go owe u credit dem no wan pay,every pesin dey find how dem go take make ur market fall.Again,after u don hustle finish some girl wey no get work go come tell u make u buy mtn card 4 them.small time malaria don knock ur door, go pay hospital bill naw.Last last,tithe & offering plus other church levi dey wait u 4 weekend. No 4get say dorlar dey rise everyday-o,u dey even see money wey u go carry chop 2 times 4 one day? But on top all dis, them still talk say make u get saving account! Abeg NLders,tell me how una dey take see money to save.
Re: How Do You Save Money? I Really Want To Know by Flora2Sweet: 8:58pm On Aug 10, 2022
Its been difficult man

1 Like

Re: How Do You Save Money? I Really Want To Know by Templee333(m): 6:12am On Aug 11, 2022
Flora2Sweet:
Its been difficult man
i thought it was only here

1 Like

Re: How Do You Save Money? I Really Want To Know by Templee333(m): 8:53pm On Aug 28, 2022
.
Re: How Do You Save Money? I Really Want To Know by Ezlynn: 9:55pm On Aug 28, 2022
It's not been easy especially with the naira devaluation, aside my main hustle I make extra income on the side trading crypto on yellowcard at the best rates with zero fee.
Re: How Do You Save Money? I Really Want To Know by Templee333(m): 10:23pm On Aug 28, 2022
Ezlynn:
It's not been easy especially with the naira devaluation, aside my main hustle I make extra income on the side trading crypto on yellowcard at the best rates with zero fee.
What exactly is this crypto,hw does it work?

(1) (Reply)

How To Keep Your Business Running After Working Hours / The No 1 Online Business That Can Take You To 150k In 2-weeks Or Less In No Time / This Dude Lost BTC Worth Over £200M!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.