Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,281 members, 7,977,875 topics. Date: Thursday, 17 October 2024 at 02:43 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Nigerian Lady Cries After Spending N9k On Transport To See A Guy (89750 Views)
Pretty Lady Cries After Boyfriend Gifted Her 2 Million Naira Wig (Photos) / Woman Cries After Being Called "Bouncer" On Social Media (pics, Video) / Lady Cries After Posting Nude Pictures But Followers Refuse To Grow (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (11) (Reply) (Go Down)
Re: Nigerian Lady Cries After Spending N9k On Transport To See A Guy by worldclass68(m): 5:40pm On Sep 20, 2022 |
OriOko88: Eyaa......... Sorry oooo 1 Like |
Re: Nigerian Lady Cries After Spending N9k On Transport To See A Guy by Diamondniyi(m): 5:40pm On Sep 20, 2022 |
We plenty for this kasala.. During COVID wey schools dey break..Na so I send money give this girl from Ibadan come visit me for school base on say I no go house.. This girl collect 10k finish, con show after a week.. that one no pain, wetin pain me for this matter be say she carry her younger sister come,, for what,, me wan knack you, you dey carry your sister come, both of them con dey chop my food. That one no move me again. I tell her make she send her sister go buy orange for junction and take her time, make her sister no rush come house oo,, the sister went and came back after an hour. During that time,, I attempted to knack her, omo na PAD I see under pant , full of blood. That shii pain me. Me self con vex. I no follow both of them talk again. Younger sister dey ask, uncle, what’s the problem, I told her to ask her sister. That shiii pain me,, when dem got tired, dem talk say dem wan dey go ibadan back,, omo, I no answer both of them. Una dey ment Na so dem call their family member make dem send them money. Since then,, any girl wey wan come visit me,, use your money for t-fare,, don’t worry, I will settle you when you get here. (That’s if she don complete her work here bro). 15 Likes 1 Share |
Re: Nigerian Lady Cries After Spending N9k On Transport To See A Guy by vickydevoka(m): 5:42pm On Sep 20, 2022 |
SILVERLINES:If u can't lie to a lady then u at not ready to follow any. Ladies love listening to lies. Pretends is wat the feed on 5 Likes |
Re: Nigerian Lady Cries After Spending N9k On Transport To See A Guy by deflover(m): 5:42pm On Sep 20, 2022 |
Maybe she no position well Cos I Don do this to gals If u no do well I go leave u with 200naira |
Re: Nigerian Lady Cries After Spending N9k On Transport To See A Guy by Nobody: 5:42pm On Sep 20, 2022 |
A learning point is necessary in humans development, she's got her reference should be glad 2 Likes |
Re: Nigerian Lady Cries After Spending N9k On Transport To See A Guy by Juanmike(m): 5:42pm On Sep 20, 2022 |
Adeling: |
Re: Nigerian Lady Cries After Spending N9k On Transport To See A Guy by noble2faith(m): 5:42pm On Sep 20, 2022 |
deflover: O boy! You mumu o! No let redpillers see this thing wey u post oo 19 Likes |
Re: Nigerian Lady Cries After Spending N9k On Transport To See A Guy by imagrg(m): 5:43pm On Sep 20, 2022 |
She take goat set trap, she come catch rabbit. BABANGBALI: 2 Likes |
Re: Nigerian Lady Cries After Spending N9k On Transport To See A Guy by vickydevoka(m): 5:43pm On Sep 20, 2022 |
Lifestone:Curse kwa. Lol. Chai |
Re: Nigerian Lady Cries After Spending N9k On Transport To See A Guy by zakkxx: 5:43pm On Sep 20, 2022 |
Which God? The God u disappoint by fornicating? How can a sinner curse a sinner! Repent my Sister if not next them go use your head do yahoo! Ladies keep your self till your wedding night!!! 2 Likes |
Re: Nigerian Lady Cries After Spending N9k On Transport To See A Guy by Nobody: 5:45pm On Sep 20, 2022 |
meobizy:. True or not it's entertaining don't take life too serious e get reasons why westerners dey write fiction's 1 Like |
Re: Nigerian Lady Cries After Spending N9k On Transport To See A Guy by johnfem321: 5:46pm On Sep 20, 2022 |
That’s what greedy people get.. may be she was demanding for apple laptop and bone straight when he got to the guys house..( the cost of what she is asking for is 1.5million.. perhaps that’s the guys house rent for 3years.. The guy for atleast give her like 10k sha for transport 3 Likes |
Re: Nigerian Lady Cries After Spending N9k On Transport To See A Guy by Andytyx(m): 5:47pm On Sep 20, 2022 |
You for thank God say him nor use ur fish brain take make money. |
Re: Nigerian Lady Cries After Spending N9k On Transport To See A Guy by Traplord09: 5:47pm On Sep 20, 2022 |
SILVERLINES: Make I no vax for you Me WA spend 100k for girl were I da now It's de same ever were.. Lady make guy not to trust them Read what she wrote It was about material things she came for So the guy hav to play de game Not all guy are fool .. Who she put cause on Hersf greed girl.. Coming to cyberspace to cry . Make she go call 911 Good for her ... .... And did she enjoy de sex.... .... God no be shoemaker If she like make she no use her brain Da blame all guys for here problem Laptop girl and phone End u with 1,300 1 Like
|
Re: Nigerian Lady Cries After Spending N9k On Transport To See A Guy by alizma: 5:48pm On Sep 20, 2022 |
They have just confirmed they never love any guy, it's all about the guy's pocket. 4 Likes |
Re: Nigerian Lady Cries After Spending N9k On Transport To See A Guy by ConfirmBlog: 5:49pm On Sep 20, 2022 |
The guy even added two N50 notes mad guy 1 Like |
Re: Nigerian Lady Cries After Spending N9k On Transport To See A Guy by ConfirmBlog: 5:49pm On Sep 20, 2022 |
Re: Nigerian Lady Cries After Spending N9k On Transport To See A Guy by Fashionista01(f): 5:50pm On Sep 20, 2022 |
Her god of fornication will fight for her. Rubbish. 2 Likes |
Re: Nigerian Lady Cries After Spending N9k On Transport To See A Guy by Elidrisy20: 5:51pm On Sep 20, 2022 |
Shut up |
Re: Nigerian Lady Cries After Spending N9k On Transport To See A Guy by ibechris(m): 5:52pm On Sep 20, 2022 |
Let us be sincere,the guy no try. Man or woman,u are responsible for whatever happens to u. This is inhumane and not a nice way to treat a woman. |
Re: Nigerian Lady Cries After Spending N9k On Transport To See A Guy by Itzurboi(m): 5:52pm On Sep 20, 2022 |
Cunny man die, cunny man bury ham... How can you expect APPLE laptop, hair money, tfare in just one setting... Haba mana. |
Re: Nigerian Lady Cries After Spending N9k On Transport To See A Guy by Danking1: 5:52pm On Sep 20, 2022 |
[color=#770077][/color] keep quiet my friend did anybody send you? You went about your God forsaken business an it fail u an I come to social media to insult all men u must be a big werey olosho because if you are not u wouldn't have gone to spend a whole 3days with a man u met online..... Maybe next time na your head the man go carry go see your zombie face.....������� |
Re: Nigerian Lady Cries After Spending N9k On Transport To See A Guy by AllDModsAreMaad: 5:53pm On Sep 20, 2022 |
And to think one better guy go dey her area or state dey beg her but she dey form. She got carried away by fine pictures, videos and all that. Now, she has been served well, she come dey disturb people for social media. 3 Likes |
Re: Nigerian Lady Cries After Spending N9k On Transport To See A Guy by ARmanx(m): 5:53pm On Sep 20, 2022 |
THEY ARE USLESS USLESS THEM! |
Re: Nigerian Lady Cries After Spending N9k On Transport To See A Guy by sweetman2022: 5:53pm On Sep 20, 2022 |
People that say when a girl is brainless, it is her vjay that will suffer it..it was meant for your type. Which God are you calling..maybe it is your village god sha |
Re: Nigerian Lady Cries After Spending N9k On Transport To See A Guy by dex4sure: 5:54pm On Sep 20, 2022 |
I don't pity the girl, I only pity her parents who gave birth to a stupid girl...just imagine the shame....she even want the public to know what happened |
Re: Nigerian Lady Cries After Spending N9k On Transport To See A Guy by FireUpNow(m): 5:54pm On Sep 20, 2022 |
OriOko88:Holy blood of Ibadan!!! You are a comedian I guess as I can't just stop laughing out loud. Preek and kpekus matter get as e be 1 Like |
Re: Nigerian Lady Cries After Spending N9k On Transport To See A Guy by overseasnbeyond: 5:54pm On Sep 20, 2022 |
Warning sign to Nigerians, IGBO for you, be wise before voting Obidience. All the intention of Obi is to get into power and corner all to Pandora just like the guy did. Be wise, vote ATIKU for president BABANGBALI: |
Re: Nigerian Lady Cries After Spending N9k On Transport To See A Guy by darexolu16(m): 5:55pm On Sep 20, 2022 |
BABANGBALI: igbo girls and cock na 5&6 |
Re: Nigerian Lady Cries After Spending N9k On Transport To See A Guy by dex4sure: 5:55pm On Sep 20, 2022 |
Fahvvy:Aswear bro 1 Like |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (11) (Reply)
How Nigerian Men Were Sexually Abused By Their Mothers, Sisters & 'Aunties' / The Fading Beauty Of A Woman(photo) / 'This Guy Tricked Me From Calabar To Umuahia, Slept With Me And Ran Away' – Lady
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 74 |