Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,202,177 members, 7,981,190 topics. Date: Monday, 21 October 2024 at 12:34 PM

I Wan Buy Motor Make Rain No Beat Me Next Year Oo - Autos - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Autos / I Wan Buy Motor Make Rain No Beat Me Next Year Oo (487 Views)

Your Motor Guru Is Here! Ask Your Questions... / STORE FOR ALL KINDS OF VOLKSWAGEN MOTOR SPEAR PARTS. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

I Wan Buy Motor Make Rain No Beat Me Next Year Oo by Dronelady: 3:00pm On Dec 22, 2022
I don gather small money wey I wan use buy motor wey no go give me wahala. If you get motor wet you wan give away, abeg let me know. I go like if you put the picture make i see am. I dey wait. Put your number for the picture I go call you if I like am. Put price ooo. If I fit pay i go call you. I dey wait.
Re: I Wan Buy Motor Make Rain No Beat Me Next Year Oo by Nonso92(m): 9:19pm On Dec 22, 2022
Me sef dey this boat..
The trekking don tire me walahi
Dronelady:
I don gather small money wey I wan use buy motor wey no go give me wahala. If you get motor wet you wan give away, abeg let me know. I go like if you put the picture make i see am. I dey wait. Put your number for the picture I go call you if I like am. Put price ooo. If I fit pay i go call you. I dey wait.

1 Like

Re: I Wan Buy Motor Make Rain No Beat Me Next Year Oo by Emmy000seun(m): 5:46am On Dec 23, 2022
If you can drive manual car, then I have one for you..very sound and perfect.. nothing to fix..chat or call 07068172011
Dronelady:
I don gather small money wey I wan use buy motor wey no go give me wahala. If you get motor wet you wan give away, abeg let me know. I go like if you put the picture make i see am. I dey wait. Put your number for the picture I go call you if I like am. Put price ooo. If I fit pay i go call you. I dey wait.
Re: I Wan Buy Motor Make Rain No Beat Me Next Year Oo by fini22(m): 4:57pm On Dec 23, 2022
I have a sharp foreign used Lexus ES350 2011
08039111568

(1) (Reply)

Foreign Used 2014 Mercedes Benz GLK 350 Fullest Option Accident Free - 12.9m / Clean 2004 Ford Escape@ 1.4m / Registered Honda CR-V 99 model forsale

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.