Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,209,738 members, 8,007,041 topics. Date: Tuesday, 19 November 2024 at 02:38 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread (1181115 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (334) (335) (336) (337) (338) (339) (340) ... (1712) (Reply) (Go Down)
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 12:09am On Jan 28, 2023 |
the guys she find attractive SmallDick99: |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Smoothgio: 12:09am On Jan 28, 2023 |
ItisHi:Sorr,no cry 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Wotowotoman: 12:10am On Jan 28, 2023 |
fitzmayowa: After seeing that her body in bikini, I no even sure say Ebube go even look her side |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Rahkman: 12:10am On Jan 28, 2023 |
Miracle go torment yemi fan boys....almost 2 pages of ranting, hope una know say him dey paired with khosi,so him no dey go anywhere anytime sooner 6 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Twoclans(f): 12:11am On Jan 28, 2023 |
Yaya says Sandra and nelisa are top instigators in the house. 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 12:11am On Jan 28, 2023 |
IGoComotYaTeeth: 5 Likes
|
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Smoothgio: 12:11am On Jan 28, 2023 |
IGoComotYaTeeth:You mean sucking her soul?? 7 Likes
|
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 12:11am On Jan 28, 2023 |
no be torment be that..he just dey chop L anyhow Rahkman: 5 Likes 1 Share |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Nobodysboo(m): 12:11am On Jan 28, 2023 |
Titaniumental:the distraction |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Wotowotoman: 12:12am On Jan 28, 2023 |
Twoclans: Those ones are not smiling na. Look at their angry faces. Marvin sef wey dey always smile, tonight revelation say the babes no rate am don put automatic frown for him face 5 Likes 1 Share |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Mrbllymer: 12:12am On Jan 28, 2023 |
Rahkman:you think Khosi cares about him ? Lmao 4 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by ItisHi: 12:12am On Jan 28, 2023 |
IGoComotYaTeeth:. |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 12:13am On Jan 28, 2023 |
Naso you dey Kiss xoxo cringe ItisHi: 9 Likes
|
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Smoothgio: 12:13am On Jan 28, 2023 |
Rahkman:Same miracle wey Khosi fans and neutral dey even insult for Twitter Miracle don mud himself this night Sha 3 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:13am On Jan 28, 2023 |
Reussite: Yeah, but they were only paired up on Sunday, and the pairing affected everything else. Just wanted to be sure. |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Twoclans(f): 12:13am On Jan 28, 2023 |
Theo |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Rahkman: 12:13am On Jan 28, 2023 |
hayzed19:atleast him dey make una talk....I doubt him go leave that khosi babe him go milk that situation well cos I dey sure him dey aware na the main content be that,so una never start to dey rant 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by ItisHi: 12:14am On Jan 28, 2023 |
Mrbllymer:watch that Kiss again. Khosi enjoyed it 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Mrbllymer: 12:14am On Jan 28, 2023 |
Rahkman:lmao I’m waiting for who go cry first ... 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Wotowotoman: 12:14am On Jan 28, 2023 |
I dey wonder why Ebube, Marvin and Theo continue to sit there when it’s clear that this game no dey favour them. Why not just go and sleep |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Jack500: 12:15am On Jan 28, 2023 |
3 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Mrbllymer: 12:15am On Jan 28, 2023 |
ItisHi:if Naso you and your babe dey kiss I agree 6 Likes
|
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 12:15am On Jan 28, 2023 |
I just dey laugh his foolishness Rahkman: |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Smoothgio: 12:15am On Jan 28, 2023 |
ItisHi:Okay we don hear Miracle finally kiss his prize, anything else?? 5 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Twoclans(f): 12:16am On Jan 28, 2023 |
I just don't understand that Marvin ,I wish a man can give clearer perspective to his kind of person because I don't understand. Wotowotoman: |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by ItisHi: 12:16am On Jan 28, 2023 |
hayzed19:he kissed Yemi's bitch good. I bet she would come for more . |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 12:16am On Jan 28, 2023 |
pepeye sef no dey kiss laidat Mrbllymer: |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 12:16am On Jan 28, 2023 |
naso you dey kiss your babe ItisHi: |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by ItisHi: 12:17am On Jan 28, 2023 |
Smoothgio:He conquered the prize you mean?? |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Smoothgio: 12:17am On Jan 28, 2023 |
Rahkman:Dey play Hope you know the more we rant,we more visible Yemi will be on the street Miracle abeg help us ooo |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by thatigboman: 12:17am On Jan 28, 2023 |
These dull South africans are messing this bbtitans. |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Titaniumental: 12:17am On Jan 28, 2023 |
Rahkman:No one is ranting here,we are just sympathising with him for liking a girl that has eyes for another guy. It can be very very frustrating,u know 4 Likes |
(1) (2) (3) ... (334) (335) (336) (337) (338) (339) (340) ... (1712) (Reply)
Zee World Movies And Soaps Official Fan Page / DC EXTENDED UNIVERSE (FILM) / What Sites Can You Download Series For Free?
Viewing this topic: 4 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38 |