Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,169,914 members, 7,876,479 topics. Date: Sunday, 30 June 2024 at 06:22 PM

Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread - TV/Movies (438) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread (1113156 Views)

Big Brother Naija โ€œAll Starsโ€œ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (435) (436) (437) (438) (439) (440) (441) ... (1712) (Reply) (Go Down)

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Smoothgio: 12:33am On Jan 30, 2023
Ekaka1:
This thin leg..Marvin just dey there dey waste Blue time.
He just huge

He no Sabi toast woman

2 Likes

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by fitzmayowa: 12:34am On Jan 30, 2023
Mrbllymer:
All of them are gamers but trust me Yemi wants the breakup.


Yeap, he doesn't want the narrative of a victim where Khosi will cry to everyone that he broke her heart etc, that's what the boy is doing......

2 Likes

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Smoothgio: 12:34am On Jan 30, 2023
scondy:
Nelissa advising yemi not to break up.....should we tell her...

Yemi this is ur opportunity...take it jeje
Which Kain partner be this na

We dey pray for Yemi and Khosi to separate

Werey partner dey encourage them to get back,I don enter am this week

1 Like

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:35am On Jan 30, 2023
Smoothgio:
Khosi dear,I might not like you but please try and be strong to stay away from Yemi

Pack out of sandton if possible

Yemi is my fave but I can't support this action of his,never ever

Just pick your things and leave abeg

Khosi is playing a game too.. na pity votes she dey find.

4 Likes

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 12:35am On Jan 30, 2023
hayzed19:
The southy know wetin dem dey do...
If marvin can download it to Yemi..game go sweeet
That's the problem...the Naija boys dey mind their game...and Marvin no dey street smart like dat

2 Likes

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by fitzmayowa: 12:35am On Jan 30, 2023
Khosi has gone back to Miracle to download the matter to him, make Yemi the evil dude......

1 Like

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Lauryn41(f): 12:36am On Jan 30, 2023
scondy:
Nelissa advising yemi not to break up.....should we tell her...

Yemi this is ur opportunity...take it jeje

Make that tsetse fly rest o

Nobody send am message

1 Like

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:36am On Jan 30, 2023
Smoothgio:
Wait oooo

Shey na this khosi I dey pity before

She don game me,she knows what she is doing ooo

No more pity card

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

1 Like

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Lauryn41(f): 12:36am On Jan 30, 2023
fitzmayowa:
Khosi has gone back to Miracle to download the matter to him, make Yemi the evil dude......

This night is the very night
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 12:37am On Jan 30, 2023
Las Las this season go be Yemi vs Khosi as e dey go so grin

See as camera just dey follow both of them๐Ÿ˜…
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 12:38am On Jan 30, 2023
Lauryn41:


This night is the very night


No be both of them wan cuddle together so...nothing dey happen this night ๐Ÿ˜‚
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by fitzmayowa: 12:38am On Jan 30, 2023
Khosi has just succeeded in planting seeds then leaves, Yemi is sure getting nominated tomorrow again.........

1 Like

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 12:38am On Jan 30, 2023
Yemi and Khosi don carry their nonsense go outside shocked
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:39am On Jan 30, 2023
fitzmayowa:
Khosi has just succeeded in planting seeds then leaves, Yemi is sure getting nominated tomorrow again.........

Let him come up, sheโ€™s helping his game.. he goes no where.

4 Likes

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Lauryn41(f): 12:41am On Jan 30, 2023
If i die , na yemi kill me

4 Likes

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by fitzmayowa: 12:41am On Jan 30, 2023
See wetin Khosi is saying to Yemi talking about nomination when she has just gone to all the guys to throw Yemi under the bus......

1 Like 1 Share

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by scondy(f): 12:41am On Jan 30, 2023
Omo ....yemi u need to tank this khosi ship....I can't deal....
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Mrbllymer: 12:42am On Jan 30, 2023
This girl is a manipulator, she told everyone that Yemi break up with her but she doesn't want to be be nominated. Nelisa don succeed in breaking Yemi hard guy I give up
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by scondy(f): 12:42am On Jan 30, 2023
I m gonna unstan yemi..

Outright lies and gaslighting ....I can't deal....even khosi I no dey pity too.
.

2 Likes

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Mrbllymer: 12:43am On Jan 30, 2023
I GIVE UP
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 12:43am On Jan 30, 2023
Na person wey una dey pray make he breakup be this๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Smoothgio: 12:43am On Jan 30, 2023
Lauryn41:
If i die , na yemi kill me
I for go sleep since ooo

I no know who send me to dey awake till now,I have to defend on Twitter now ehn

I don tire ooo

1 Like

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by scondy(f): 12:43am On Jan 30, 2023
Lauryn41:
If i die , na yemi kill me

I just unstained..
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by fitzmayowa: 12:43am On Jan 30, 2023
They have started kissing again o.....cheesy grin cheesy

1 Like

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:44am On Jan 30, 2023
scondy:
I m gonna unstan yemi..

Outright lies and gaslighting ....I can't deal....even khosi I no dey pity too.
.

Thank You.๐Ÿ˜Š

1 Like

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Ekaka1(m): 12:44am On Jan 30, 2023
Yemi don dey wash khosi...Yemi na bad guy grin cheesy
Khosi must break...now she's confused...Yemi na demon ....Khosi is crying and laughing ..SE go soon tell am who the Southies be wey dey tell am all these...
Yemi, Yemi, Yemi.... grin grin
FIGHT DON FINISH....YEMI SHOULD BANG TONIGHT ABD REST.....SEE KHOSI DEY LAUGH

4 Likes

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by queentener(f): 12:44am On Jan 30, 2023
Omox1million it's two can play this game oooo. Yemi is a special breed. Like one in a billion kind of madness sef. How did I end up with this kind of fave??

14 Likes

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Titaniumental: 12:44am On Jan 30, 2023
Yemi wey go dey kiss blue 2moro now cheesy

3 Likes

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by scondy(f): 12:44am On Jan 30, 2023
Chiefheywhy:


Let him come up, sheโ€™s helping his game.. he goes no where.

Ay..
Yemi dey eff up...if he is owning his bad boy nature...I won't mind...but the lies....ko make sense ....this ain't game ...
It's now distasteful

4 Likes

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by badinfluence: 12:45am On Jan 30, 2023
scondy:


I m not hating at all...he is partnered with my Blue...just speaking facts
How does being partnered with blue stop you from hating? ๐Ÿ˜•๐Ÿ˜•
You have a problem with Kanaga's popularity and you are always hot and bothered when he is hyped.

3 Likes

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Mrbllymer: 12:45am On Jan 30, 2023
Ekaka1:
Yemi don dey wash khosi...Yemi na bad guy grin cheesy
Khosi must break...now she's confused...Yemi na demon ....Khosi is crying and laughing ..SE go soon tell am who the Southies be wey dey tell am all these...
Yemi, Yemi, Yemi.... grin grin
FIGHT DON FINISH....YEMI SHOULD BANG TONIGHT ABD REST.....SEE KHOSI DEY LAUGH
I believe both of them are just playing us cos I don't understand any of them again I swear

1 Like

Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by bassman007(m): 12:46am On Jan 30, 2023
Obviously what Nelisa said got to Yemi. He can't break up with Khosi when they are so close to nominations

1 Like

(1) (2) (3) ... (435) (436) (437) (438) (439) (440) (441) ... (1712) (Reply)

DC EXTENDED UNIVERSE (FILM) / Zee World Movies And Soaps Official Fan Page / Big Brother Naija โ€œAll Starsโ€œ 2023: Live Updates Thread

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.