Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,828 members, 7,889,744 topics. Date: Sunday, 14 July 2024 at 07:28 PM

The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey (2196 Views)

How Person Go Fine Like This Con Dey Act Porn? / See Wetin Naija Girls Dey Wear These Days (picture) / DÎCK: Ladies, Choose One of These Díck Bulges. NA GIRLS DEY RUSH US [PICTURES] (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by house10studios: 8:09pm On Jan 23, 2023
Na that time dey go begin tell u

Dem never chop for 2 days
No card
Charger don spoil
Belle dey pain them
Dey need to buy drugs
No money etc

Jeez get some fuking dignity

9 Likes 1 Share

Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by 1Battery(m): 8:13pm On Jan 23, 2023
The best thing is to avoid them

9 Likes 1 Share

Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by Nazgul: 8:18pm On Jan 23, 2023
house10studios:
Na that time dey go begin tell u

Dem never chop for 2 days
No card
Charger don spoil
Belle dey pain them
Dey need to buy drugs
No money etc

Jeez get some fuking dignity
The first question you should ask any girl you're interested in is what she does for a living.

If she can't give you any sensible answer, abort mission or else you'll become the job she's desperately looking for.

26 Likes 2 Shares

Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by peter0071(m): 8:24pm On Jan 23, 2023
to ask babe "how you dey/" na invitation for major Billing naaa

1 Like

Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by 1Battery(m): 8:27pm On Jan 23, 2023
peter0071:
to ask babe "how you dey/" na invitation for major Billing naaa

That is what the are good at

1 Like

Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by Goldbw122(m): 8:34pm On Jan 23, 2023
Hmm, I came to read.
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by peter0071(m): 8:40pm On Jan 23, 2023
true... especially 99.9999% of za oza gender
1Battery:


That is what the are good at

2 Likes

Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by 1Battery(m): 8:43pm On Jan 23, 2023
peter0071:
true... especially 99.9999% of za oza gender

Entitled lipsrsealed lipsrsealed well na there calling sha oo.

1 Like

Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by Autobot05: 8:55pm On Jan 23, 2023
I select my female friends carefully... the moment you tell me crap or unnecessary demands , that's the day our friendship start to end

1 Like

Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by StrongAlphMale: 8:57pm On Jan 23, 2023
How a sane Nigerian man manages to date a Nigerian girl is still a mystery to me till today.

You don't date Nigeria girls, let alone engaging them in a conversation, you only bang their pussy, dump them and move on. No stories just bang and move on
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by house10studios: 11:38pm On Jan 23, 2023
StrongAlphMale:
How a sane Nigerian man manages to date a Nigerian girl is still a mystery to me till today.

You don't date Nigeria girls, let alone engaging them in a conversation, you only bang their pussy, dump them and move on. No stories just bang and move on
lies.... NA una type dey simp pass, come online dey form voltron

5 Likes

Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by Nobody: 11:41pm On Jan 23, 2023
StrongAlphMale:
How a sane Nigerian man manages to date a Nigerian girl is still a mystery to me till today.

You don't date Nigeria girls, let alone engaging them in a conversation, you only bang their pussy, dump them and move on. No stories just bang and move on
Balls online, simps offline.

4 Likes 1 Share

Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by imagrg(m): 11:48pm On Jan 23, 2023
Let me hit you with the balls offline and SIMP with you online. grin
Nia69:
Balls online, simps offline.
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by Gadafii: 11:59pm On Jan 23, 2023
Except my close female friends I am really sure are worth my help, which I am sure they understand I am not under obligation to help them, I no Dey ask anyhow naija girl how u Dey

If her grandma no swallow take, her uncle go fall down from olumo rock break waist, she go then need 2k to sub, lmao πŸ˜‚


I Dey always Dey treat them like Indians now, once they ask me for urgent 2k, I Dey ask for nudes or demand for sex, make our two Dey craze together

4 Likes

Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by Sniper101(m): 12:43am On Jan 24, 2023
Me sef e tire me

Abt 6 of Dem dun ask me 4urgent 2k, 3k n 5k
This month of January alone.

And guess what?
No way for Dem to pay back "in kind"
Cos they're in Edo, Delta, Bayelsa n Imo 😞
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by dangoteinlaw: 3:53am On Jan 24, 2023
One account number still dey my inbox. She go old. Was it a crime I asked how have you been ni?

1 Like 1 Share

Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by zed7: 5:42am On Jan 24, 2023
They keep asking you because you're always in their DM looking for sex.

A guy has no business talking to girls who he isn't dating. If the one you like and want to ask out is demanding, block her and look for another.

The idea of wanting to talk to every girl you meet is silly. You're asking for unnecessary stress and liability.

Any girl that's not your babe should be kept at arms length. No girl you keep at arms length will be bold to ask you for anything. It's because you're smiling unnecessarily and chasing pussy up and down like a starved simp.

7 Likes 1 Share

Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by Nobody: 11:10am On Jan 24, 2023
imagrg:
Let me hit you with the balls offline and SIMP with you online. grin
πŸ™‚πŸ™‚ I'm a married woman.
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by Justbehave(m): 11:12am On Jan 24, 2023
Nazgul:

The first question you should ask any girl you're interested in is what she does for a living.

If she can't give you any sensible answer, abort mission or else you'll become the job she's desperately looking for.
True talk
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by house10studios: 11:19am On Jan 24, 2023
zed7:
They keep asking you because you're always in their DM looking for sex.

A guy has no business talking to girls who he isn't dating. If the one you like and want to ask out is demanding, block her and look for another.

The idea of wanting to talk to every girl you meet is silly. You're asking for unnecessary stress and liability.

Any girl that's not your babe should be kept at arms length. No girl you keep at arms length will be bold to ask you for anything. It's because you're smiling unnecessarily and chasing pussy up and down like a starved simp.
u too dey talk like who dey isolated
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by Sniper101(m): 5:33pm On Jan 26, 2023
Nia69:
πŸ™‚πŸ™‚ I'm a married woman.

Nice one!

Just like Mi'lady, you seem to be.
She always, always let's her status be known
to whoever tries to hit on her; online & offline.
...she never hides the fact
I liked that about her.

And I like how you just made it clear to that
admirer, that you're a married woman 😊

1 Like

Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by KingDash: 5:53pm On Jan 26, 2023
Baba you are a correct nigga..
zed7:
They keep asking you because you're always in their DM looking for sex.

A guy has no business talking to girls who he isn't dating. If the one you like and want to ask out is demanding, block her and look for another.

The idea of wanting to talk to every girl you meet is silly. You're asking for unnecessary stress and liability.

Any girl that's not your babe should be kept at arms length. No girl you keep at arms length will be bold to ask you for anything. It's because you're smiling unnecessarily and chasing pussy up and down like a starved simp.
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by toujurs: 5:55pm On Jan 26, 2023
Oga if you have, give her small. Haba! Life goes on
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by KingDash: 6:02pm On Jan 26, 2023
Useless simp.. na him go hustle carry am dey give woman abi
toujurs:
Oga if you have, give her small. Haba! Life goes on
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by toujurs: 6:04pm On Jan 26, 2023
KingDash:
Useless simp.. na him go hustle carry am dey give woman abi
i didn't say he should give her all his money, i said "small". Try dey give out small.
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by KingDash: 6:05pm On Jan 26, 2023
Bros him no go give the girl or girls anything make them go work
toujurs:
i didn't say he should give her all his money, i said "small". Try dey give out small.
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by emmaodet: 6:53am On Jan 27, 2023
Nazgul:

The first question you should ask any girl you're interested in is what she does for a living.

If she can't give you any sensible answer, abort mission or else you'll become the job she's desperately looking for.

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by LadyRosa(f): 6:58am On Jan 27, 2023
They bill una because they know many of you think with your d"icks.

1 Like

Re: The Way Nigerian Girls Dey Act These Days, U Better Not Ask How Dem Dey by Sheistoopretty(f): 7:00am On Jan 27, 2023
house10studios:
Na that time dey go begin tell u

Dem never chop for 2 days
No card
Charger don spoil
Belle dey pain them
Dey need to buy drugs
No money etc

Jeez get some fuking dignity

Keep ur filthy, rotten thumbs one place boy grin grin grin grin grin grin grin grin stvpid broke boy who wants free pvssy grin grin grin grin grin grin grin ask ur mom or sisters for some grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin

Men were created to serve and Provide for women and it will continue being like dat forever and ever kiss

Little tins as dis are what u came to create thread for, to wail and gnash ur teeth like a stray dog undecided undecided grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin and to think dat a broke boy like u might be among ur fellow fo.ols here disturbing me with PMs everytime oo grin grin grin grin cheesy cheesy grin grin grin grin grin

U don't even deserve to be having erections at ur sad, poor state embarassed Goan hustle boy, if u had the money, u will not be complaining of very very little tins as dis! U are broke, go and buy 100naira soap and use it to mast*rbate instead of looking for free pvssy boy cheesy grin cheesy cheesy grin cheesy grin grin

(1) (Reply)

Guys, Help Me Out Before My β€œyet To Be Girlfriend” Catches Me / She Tried Something New With Me (photo) / Ladies, Is This A Real Man?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 54
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.