Stats: 3,230,643 members, 8,085,714 topics. Date: Sunday, 23 February 2025 at 05:14 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Yahoo Guys (4317 Views)
How Do This Yahoo Guys Make So Much Money / Why You Should Stay Far Away From Yahoo Guys Ex. / To LADIES Dating YAHOO + Guys... (2) (3) (4)
Yahoo Guys by Blupen(m): 12:33pm On Feb 04, 2023 |
I don't know if am a weak guy for not wanting to do yahoo, i have a clean heart not that am holy..... But i just don't know why i can't do yahoo even though am very broke, sad and sapalized.......yahoo guys waiting deh motivate una abeg make una give me una motivational update abeg, because this life bitter without money 1 Like |
Re: Yahoo Guys by falcon01: 12:46pm On Feb 04, 2023 |
You think say Yahoo easy? The motivation is patience, strategy and not giving a single fùck if you ruin somebody's life or not. 24 Likes 1 Share |
Re: Yahoo Guys by Blupen(m): 12:49pm On Feb 04, 2023 |
falcon01:who deh find easy now?? na where deh money deh in bulk we deh find, suffer don taya me i swear 1 Like |
Re: Yahoo Guys by falcon01: 12:53pm On Feb 04, 2023 |
Blupen:whatever you want do, money no dey easy that's the reality! There's nothing like easy Money!! Legal or illegal you must suffer and there's risk the only difference is if you can take the risk doing the illegal business you get the money quicker. Now what do you want? 9 Likes |
Re: Yahoo Guys by Creamcrest(m): 12:55pm On Feb 04, 2023 |
Lazy Nigerians. Always looking for Yahoo money when there are lots of skills you can acquire and earn more than a yahoo guy legit. Most programmers in my circle are even richer than so called Yahoo guys. We get this jobs from top foreign websites. They don't want to spend time to learn a high income skill always looking for free money. 6 Likes 1 Share |
Re: Yahoo Guys by Nobody: 1:01pm On Feb 04, 2023 |
I don modify my post. Do gee bros. People wey dey do am no get two head. People wey dey drop opinion here no go help you when you dey h. Remember, actions have consequences 3 Likes |
Re: Yahoo Guys by Nobody: 1:02pm On Feb 04, 2023 |
deal with what comes later, go join that HK 2 Likes |
Re: Yahoo Guys by ikeno(m): 2:33pm On Feb 04, 2023 |
Yahoo too don cast,maga don dey get sense😄 8 Likes 1 Share |
Re: Yahoo Guys by Blupen(m): 4:33pm On Feb 04, 2023 |
falcon01:Hmmmmmm i want the legal money bro 1 Like 1 Share |
Re: Yahoo Guys by Blupen(m): 4:36pm On Feb 04, 2023 |
Creamcrest:I don't blame you bro, na how you deh you deh see the life, no be your fault sha.... 4 Likes |
Re: Yahoo Guys by Blupen(m): 4:43pm On Feb 04, 2023 |
Olasyke:Am actually learning barbing bro, am already barbing little kids, it's just that there is this co-worker he can barb very well but he still wants to leave barbing and go HK in ghana (yahoo stuff) so i began asking myself some questions what deh hell am i doing with my life? 2 Likes |
Re: Yahoo Guys by Blupen(m): 4:45pm On Feb 04, 2023 |
Olasyke:It is really scary my guy, that's what am considering everytime, i just want to make clean money and sleep well at night 1 Like |
Re: Yahoo Guys by Blupen(m): 4:47pm On Feb 04, 2023 |
[quote author=ikeno post=120630027]Yahoo too don cast,maga don dey get sense |
Re: Yahoo Guys by Nobody: 5:04pm On Feb 04, 2023 |
Blupen:Still on, life no balance, do what you have to do and live with the consequences. |
Re: Yahoo Guys by Illegal1(m): 5:45pm On Feb 04, 2023 |
Even God slf knw say i dn made up my mind to join H.K.... I dn draw my map,i jst de wait till rainy season,make i enter asaba to do the dirties.... las las all die nah die,them no use suffer take baptize me... i dn see am finish say"i no fit make am again for dis life thru legit/legal way.... i dn try reach for the legit work,its time for the illegal work... 2 Likes |
Re: Yahoo Guys by iInjureHerYansh: 5:48pm On Feb 04, 2023 |
You dey find motivation to take hustle. The Sapa never choke you 1 Like 1 Share |
Re: Yahoo Guys by Illegal1(m): 5:52pm On Feb 04, 2023 |
Blupen: notin motivate me pass wen mussi call me,then ask me to help her with sum money bt i tell her say"i no get.... dat tin dey pain me reach blood/bone... 2 Likes |
Re: Yahoo Guys by Illegal1(m): 5:54pm On Feb 04, 2023 |
Creamcrest: bros....abeg no vex. will u teach me free? 2 Likes |
Re: Yahoo Guys by Illegal1(m): 5:56pm On Feb 04, 2023 |
Blupen: i swear... 1 Like |
Re: Yahoo Guys by Illegal1(m): 5:59pm On Feb 04, 2023 |
Olasyke: bros....4get english. notin dey scary pass wen u are totaly broke,u go hate urslf... brokeness is the highest kind of fever. 10 Likes |
Re: Yahoo Guys by Illegal1(m): 6:01pm On Feb 04, 2023 |
iInjureHerYansh: i swear... |
Re: Yahoo Guys by Uchenna10(m): 6:02pm On Feb 04, 2023 |
Blupen: No do dating if at all u wanna start....find another updates 3 Likes |
Re: Yahoo Guys by Nathaniel33(m): 6:16pm On Feb 04, 2023 |
Oya make I motivate you .One of my guy collect 500 Dolls yesterday...I told another guy and he told.me that he collected two iphone 14 ( Carting ) Guy find where they bomb make you they follow osu they talk 2 Likes |
Re: Yahoo Guys by benqo01(m): 6:20pm On Feb 04, 2023 |
Blupen: GTFO U SAYING TRASH |
Re: Yahoo Guys by Vinnie2000(m): 6:22pm On Feb 04, 2023 |
OP, sit down in a Quiet place and think deeply about ur Capabilities!🤔 Then think of how you can Raise money from them.🙂 God did NOT create anyone without a Talent/Gift! ![]() Most of Naija Youth are too LAZY or too engaged in FRIVOLITIES! ![]() ![]() 1 Like |
Re: Yahoo Guys by falcon01: 6:45pm On Feb 04, 2023 |
Blupen:Then work hard pray hard doesn't matter how long, you shall reach there. |
Re: Yahoo Guys by Blupen(m): 7:09pm On Feb 04, 2023 |
Illegal1:I swear down bro, E no good at all |
Re: Yahoo Guys by Blupen(m): 7:11pm On Feb 04, 2023 |
Illegal1:Him no go ever understand shit, so no need to waste my time and be explaining |
Re: Yahoo Guys by Blupen(m): 7:12pm On Feb 04, 2023 |
Uchenna10:Abi?? maybe na you go even give me update |
Re: Yahoo Guys by Blupen(m): 7:12pm On Feb 04, 2023 |
falcon01:Amen thanks mahn |
Re: Yahoo Guys by Blupen(m): 7:19pm On Feb 04, 2023 |
Illegal1:Bro i understand you, life no easy at all.....i wish you all the best tho |
Re: Yahoo Guys by Blupen(m): 7:25pm On Feb 04, 2023 |
[quote author=Vinnie2000 post=120635936] OP, sit down in a Quiet place and think deeply about ur Capabilities! |
How To Approach,attract And Get Any Woman You Want / Why Do Girls Think A Guy Should Keep A Convo Going...? / What Name Can We Give This? Checkout What This Sexy Girl Is Doing [PICTURE]
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38 |