Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,209,263 members, 8,005,463 topics. Date: Monday, 18 November 2024 at 04:01 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / How Do This Yahoo Guys Make So Much Money (9356 Views)
Why You Should Stay Far Away From Yahoo Guys Ex. / Man Took A Lady On A Date Without Having Much Money. See What Happened Next / To LADIES Dating YAHOO + Guys... (2) (3) (4)
Re: How Do This Yahoo Guys Make So Much Money by benqo01(m): 7:46am On Feb 16, 2023 |
Smartguyboy: SORRY U RE WRONG NO DEY CAP WETIN U NO SABI U NEVER SEE BETTER UPDATE U DEY YARN DUST BOYS DEY HUSTLE ON A LEGIT THAT YA ASSUMPTION NO REACH DAH PERCENTAGE TAKE AM EASY NA. 2 Likes |
Re: How Do This Yahoo Guys Make So Much Money by benqo01(m): 7:48am On Feb 16, 2023 |
Uchenna10: LOL UNA SELF DEY MAKE PERSON LAUGH ATIMES I THINK SAY EVERYBODY BRAIN NA D SAME BRO U CANT KNOW EVERYTHING WHERE U SABI REACH ANOTHER PERSON DON PASS DAH LEVEL BOYS DEY WORK ON A LEGIT RECEIVE LATEST UPDATE 2 Likes |
Re: How Do This Yahoo Guys Make So Much Money by Uchenna10(m): 8:08am On Feb 16, 2023 |
benqo01: Talk wetin u know oga Legit update dey for illegitimate business? U really think say na brain work sha...no p... No update wey no dey cast....talk wetin u know 5 Likes 1 Share |
Re: How Do This Yahoo Guys Make So Much Money by Uchenna10(m): 8:09am On Feb 16, 2023 |
Dliquidmetal: Ok I understand u....I thought you're talking about fraud 1 Like |
Re: How Do This Yahoo Guys Make So Much Money by benqo01(m): 8:35am On Feb 16, 2023 |
Uchenna10: Forget u no no as e dey go confirm update still dey na who sabi am dey make use of am cashout Lol b like u still dey JJC dey play 2 Likes |
Re: How Do This Yahoo Guys Make So Much Money by DaInferno(m): 9:02am On Feb 16, 2023 |
Olasyke:civil servant🤌?? 🤣🤣🤣🤣 |
Re: How Do This Yahoo Guys Make So Much Money by Uchenna10(m): 9:08am On Feb 16, 2023 |
benqo01: Na mouth u just get ni.....I sabi people like u...na u dey sound like jjc sef...... 3 Likes |
Re: How Do This Yahoo Guys Make So Much Money by Red02(m): 9:08am On Feb 16, 2023 |
Uchenna10: I no wan reply am. True there are updates, if it was sth related to hacking or dark web of course its very possible without soap. But yahoo that basically millions of young nigerians are into.............. 6 Likes |
Re: How Do This Yahoo Guys Make So Much Money by DaInferno(m): 9:09am On Feb 16, 2023 |
Dliquidmetal:WHO?? Cus $100k a day is clearly over the board AND WHICH LEGITIMATE WORK IS THAT?? Even the highest paid athletes don't make 100k usd a day. And don't mention the likes of Dangote. Cus from thr acoustics, yoi sound like people are pressing computer and making 100k a day |
Re: How Do This Yahoo Guys Make So Much Money by Uchenna10(m): 9:10am On Feb 16, 2023 |
Red02: Yes you're right,no mind all these jjc wey full NL,they just jump into any yahoo thread they see here.. 4 Likes 1 Share |
Re: How Do This Yahoo Guys Make So Much Money by benqo01(m): 9:15am On Feb 16, 2023 |
Uchenna10: Make i sha no cap much....aurevoir |
Re: How Do This Yahoo Guys Make So Much Money by Red02(m): 9:18am On Feb 16, 2023 |
DaInferno: Lol d guy probably thinks only fools are on nairaland 100k dolls per day, at this point........ |
Re: How Do This Yahoo Guys Make So Much Money by Ibtxxo: 9:19am On Feb 16, 2023 |
Starboytwo:. Yahoo boy |
Re: How Do This Yahoo Guys Make So Much Money by Nostring: 9:19am On Feb 16, 2023 |
Dliquidmetal:una go just dey call 50k ,100k$ daily like say na Kobo... Lol and na una wey broke wey no even get up to ordinary 10$ dey always make that assertion dey use those big numbers give una sef hope. 1 Like 1 Share |
Re: How Do This Yahoo Guys Make So Much Money by Akwaokukuo: 10:25am On Feb 16, 2023 |
Dliquidmetal:Oga will you do me a favour? Shut the Bleep up. People dey make, people dey make. How much have you made? I for tear you hot slap if you dey near me. Ezi |
Re: How Do This Yahoo Guys Make So Much Money by Chemlite: 11:08am On Feb 16, 2023 |
Knowledge is power! In ALL thy getting, get knowledge. ... and apply it. 2 Likes 2 Shares |
Re: How Do This Yahoo Guys Make So Much Money by BigJoe19: 11:48am On Feb 16, 2023 |
Dangrace01:Lol when you have connections of biggest boys in the game you go know to see aza work of totaling over $1m can be done in just four months, and it’s all about giving boys trust. 2 Likes |
Re: How Do This Yahoo Guys Make So Much Money by Shantyken(m): 12:14pm On Feb 16, 2023 |
Dliquidmetal: Oga are u talking abt $100k or ₦100k |
Re: How Do This Yahoo Guys Make So Much Money by Smartguyboy(m): 12:36pm On Feb 16, 2023 |
benqo01:No need to argue with you or expose ourselves . Update update una Dey shut up and down na just latest development especially banks or benefits or even tax refund. As long as telling clients to bring money leave am na plus . It only take grace of God Guy wey Dey do romance scam go chat client for 2-5 months before billing yet client no go pay and btc go chat client for few hours and client go pay you want whine me ni 10 Likes 2 Shares |
Re: How Do This Yahoo Guys Make So Much Money by XY01: 2:43pm On Feb 16, 2023 |
Dliquidmetal: 100k dollars o...per day?.. CAPtain |
Re: How Do This Yahoo Guys Make So Much Money by Crucialgem(m): 2:57pm On Feb 16, 2023 |
sacajawea:Maybe you should define such civil servant civil servant find their ways to make money especially those ones that stay at ministries were money flows dont generalize |
Re: How Do This Yahoo Guys Make So Much Money by Smartguyboy(m): 4:02pm On Feb 17, 2023 |
This is what updates look like 👍 passing around don’t let any btc tell you they have latest updates.
|
Re: How Do This Yahoo Guys Make So Much Money by Ibtxxo: 6:37pm On Feb 19, 2023 |
Interestingly |
Re: How Do This Yahoo Guys Make So Much Money by Lance008(m): 8:49am On Feb 20, 2023 |
Bro calm down dem Dey flash Btc wallet Some coins are non spendable If he get 250k he no show u he wallet he will be afraid of been robbed 4 Likes |
Re: How Do This Yahoo Guys Make So Much Money by KnowledgePower7: 8:59am On Feb 20, 2023 |
Please i want to learn yahoo🙏🏾 |
SEE WHAT Happened And Has Been Happening [Picture] / Welcome My Sister She Is Back From Las Vegas,and new here (photos) / I Saw This Under The Bed Of My Fiancee
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |