Stats: 3,232,030 members, 8,090,048 topics. Date: Friday, 28 February 2025 at 09:20 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / If Nigerians Keep Saying Na God Hand We Dey... (445 Views)
People Keep Saying This And I Don't Understand Why? / She Refuse To Tell Me Her Age. She Keep Saying Age Is Number / I Think She Is Confused And Frustrated. As She Keep Saying She Is Senior To Me (2) (3) (4)
If Nigerians Keep Saying Na God Hand We Dey... by livenija: 1:44pm On Feb 21, 2023 |
Una go suffer the more. |
Re: If Nigerians Keep Saying Na God Hand We Dey... by yrhuhfy113: 1:48pm On Feb 21, 2023 |
livenija: you didnt have to make a post about it, if this is all you had to say. |
Re: If Nigerians Keep Saying Na God Hand We Dey... by Ireportlive: 1:48pm On Feb 21, 2023 |
Even an American won't stop saying God bless America Abeg na God hand we dey oo, if no be God earthquake, war, draught, disease for don wipe us all |
Re: If Nigerians Keep Saying Na God Hand We Dey... by Bluezy13(m): 2:05pm On Feb 21, 2023 |
Who be Una ![]() |
Re: If Nigerians Keep Saying Na God Hand We Dey... by livenija: 3:34pm On Feb 21, 2023 |
Na 9ja go better yet Drug baron una wan vote for either cause of tribe matter. Thiefulate una wan vote for cause of tribe matter Obi dey there na complain Sowere dey there una complain Other unknown party dey there una complain But una go see foreigners voting for teacher, nurse shop owner una go say wow. Come run come nija dey shout na God hand we dey. Una level of foolishness dey surprise God |
(1) (Reply)
Book Call Girl In Laxmi Nagar Delhi Fast Escort Service Laxmi Nagar With 100% / Old Men Captured On Live Video F@ntasizing About Young Women’s Body / Teenage Virgins
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |