Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,186,394 members, 7,929,236 topics. Date: Friday, 23 August 2024 at 11:29 AM

Finnish Police Release Simon Ekpa After Dem Question Am For Hours-BBC PIDGIN - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Finnish Police Release Simon Ekpa After Dem Question Am For Hours-BBC PIDGIN (352 Views)

Simon Ekpa: After Watching The Video, Hear What Baba Said / Finnish Police Release Simon Ekpa Hours After Arrest / Ganduje: BBC Pidgin Makes Jest Of EFCC, Nigeria's Anti Corruption Agency (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Finnish Police Release Simon Ekpa After Dem Question Am For Hours-BBC PIDGIN by tinsel: 8:59pm On Feb 23, 2023
Finnish police release Simon Ekpa after dem question am for hours
Simon Ekpa
WIA DIS FOTO COME FROM,SIMON_EKPA/TWITTER
23 February 2023, 16:45 WAT
New Informate 5 minutes wey don pass
Finnish police don release Biafran factional secessionist leader Simon Ekpa, wey dem arrest few hours ago.

One local journalist confam to di BBC say dem release Oga Ekpa after being interrogated for some hours.

Oga Ekpa don subsequently show face for one live video on im Twitter page wia e celebrate wetin e call “a successful first day of sit-at-home”.

Ekpa, wey be Finnish Citizen of Nigerian origin, bin start im live broadcast by singing di Finnish national anthem while holding di Finnish flag.

Di Nigerian goment bin ask Finland to check di activities of Ekpa, wey dey call for a boycott of National elections for Nigeria and in di past use violent rhetoric online.

E no dey clear if dem charge Oga Ekpa with any offence.
https://www.bbc.com/pidgin/articles/clwrr2pvy33o
Re: Finnish Police Release Simon Ekpa After Dem Question Am For Hours-BBC PIDGIN by Perflect(f): 9:00pm On Feb 23, 2023
Okay
Re: Finnish Police Release Simon Ekpa After Dem Question Am For Hours-BBC PIDGIN by Nobody: 9:02pm On Feb 23, 2023
Release kwa, I think sey jubril don tell Finland govt make dem move am come zoo nah...
Re: Finnish Police Release Simon Ekpa After Dem Question Am For Hours-BBC PIDGIN by Brek: 5:33pm On Feb 24, 2023
KillSars:
Release kwa, I think sey jubril don tell Finland govt make dem move am come zoo nah...
Interesting

(1) (Reply)

Those Voting For Tinubu Are Actually Voting For Shetima / Who Are The Bigots? / Lagosians Please Can You Tell Us Why We Should Vote Sanwoolu?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.