Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,208,495 members, 8,002,791 topics. Date: Thursday, 14 November 2024 at 05:50 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Tekno – Freetown ( Lyrics ) (690 Views)
Tekno Ft Wizkid – ''mama'' (audio) / DOWNLOAD Tekno Ft. Wizkid - Mama (FULL SONG) / Tekno And DJ Cuppy - "Green Light" (Video) (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Tekno – Freetown ( Lyrics ) by Desvid(m): 4:28pm On Feb 24, 2023 |
Tekno Freetown Lyrics. Tekno Freetown Lyrics. Tekno is out with a brand new single dubbed “Freetown” here is the correct and accurate song Lyrics. What goes up must come down When i dey vex i dey calm down Sierra Leone is freetown But the people no dey see chaao So me go down to Lagos city Giant of Africa wey no get constant electricity Say me go to the street too many people i dey pity 3 years old for road dey beg money, highway no be for small pikin For long we go pray make e better How many times we fo pray make e better Since mama born me my people dey pray make e better Offer and tithe, everyday them dey pay, say make e better I go talk my own with my melody Me no care if no one care for me FULL LYRICS Here -> Tekno Freetown Lyrics |
Re: Tekno – Freetown ( Lyrics ) by Buzzkill666: 9:57am On Feb 26, 2023 |
What goes up must come down When I dey vex I dey calm down Sierra Leone is a freetown But the people no dey see chow So me go down to Lagos city Giant of Africa wey no get constant electricity (hmm) Say me go to the street too many people I dey pity 3 years old for road dem dey beg money, Highway no be for small pikin For how long we go pray make e better? How many times we go pray make e better? Since mama born me my people dey pray say make e better. Offering and tithe, everyday them dey pray, say make e better. I go talk my own with my melody Me no care if no one care for me Who I fit help I go give money Na the kind thing wey dey ginger me And me no fit help everybody But anywhere I go they want to hail me Some dey wey dey argue who get money But no better hospital wey dey for street Instablog na him television Them no fit post our politician Election na selection Omo get ehm position What goes up must come down (what goes up) When I dey vex I dey calm down Sierra Leone is a freetown But the people no dey see chow (no de see chow, no de see chow) So me go down to Lagos city Giant of Africa wey no get constant electricity Say me go to the street too many people I dey pity 3 years old for road dem dey beg money, Highway no be for small pikin For how long we go pray make e better? How many times we go pray make e better? Since mama born me my people dey pray say make e better Offering and tithe, everyday them dey pray, say make e better (say make e, say make e better) Tell me where I wan begin Hunger, wan kill person pikin Don bad since 1993, Still be like this in 2020 (Dunno) How things dey go like this (Tell me) How the road bad like this Fuel scarcity for country wey get everything e need to de very funky. What goes up must come down Food no dey Light no dey Water no dey Work e no pay How my people go dey? How una dey? 1 Like |
(1) (Reply)
Omah Lay - Moving / She Is Hot - Her Name Is Kel / Whf Can Carry The Flag With That Track Ba-mi-de-le-o
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |