Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,218,466 members, 8,038,015 topics. Date: Friday, 27 December 2024 at 04:57 AM

Should She Be Made To Face The Law? - Family - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Family / Should She Be Made To Face The Law? (339 Views)

When Last Did You See Your Parents Face To Face? / My Face-to-face Encounter With 'poverty' And His Four Children (photos) / What The Law Says About Next-of-kin In Nigeria (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Should She Be Made To Face The Law? by Haynnie: 12:13am On Apr 26, 2023
E get wan woman wey dem diagnosed of cancer sai she go die after three years

Recently, she go for checkup nah dem tell her sai, time don reach, she get only three month to stay alive

She been get wan house keeper wey dey help her and her family, her husband come decide sai make dem send her go back so dat dem go get chance stay as one family before she go die

One day dem rush one of her daughters go hospital sai nah food poison dey pikin nor survive ham

As dem dey cry for dat one, the second pikin too come die of same wahala
Dem sai nah still poison kill dey pikin, nah so dey third girl folo die too

Police com involve for the matter, their investigation prove sai dey children nor eat anywhere apart from house

so who come dey kill dem?

The last month wey every bodi dey wait make she die, her husband folo die

Now, the officers in charge of the case burst out come carry dey woman go safe place make dem for fit sabi who dey kill dey woman family

Meanwhile, one of the officers don dey suspect dey woman, but since him no dey sure, him com dey wait until dey last week wey dem sai, she go die

Dem carry dey woman go for checkup nah dere dem go find out sai, she nor dey die again.

Nah Dere she begin cry sai, dem don make her do wetin she nor sopose do

She begin confess sai, nah she kill all her three daughters and husband

Wen dem ask her why, she sai she nor wan leave her family for anoda woman to com takeover dey suffer her children, nah she bi dey bread winner of the family, she go like make all of them meet for heaven wen eventually she die,and she do ham for love

Question: Should she be made to face the law?
Abeg shook mouth for the mata.

Credit: MegaFm
Mukina mynd44

1 Like 1 Share

Re: Should She Be Made To Face The Law? by chatinent: 12:50am On Apr 26, 2023
Mega FM matter aside, wetin bi this:

Police com involve for the matter, their investigation prove sai dey children nor eat anywhere apart from house

Have the NPF reached the level to determine this? What forensics?



Anyways, back to matter. Murder is murder. She can’t be a judge in her own case. Nemo judex in sua causa. Let the impartial judges determine.
Re: Should She Be Made To Face The Law? by JeffreyJunior: 2:15am On Apr 26, 2023
I find it very hard to read your story, sorry.

(1) (Reply)

I'm Not Saying We Should Encourage Our Children To Fail But Let Them Know / Mum Slammed By Thousands For 'ridiculous' Ad For A Babysitter / Learn To Manage Your Anger (pic)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.