Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,217,598 members, 8,034,790 topics. Date: Sunday, 22 December 2024 at 12:12 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Poems For Review / night life candles (298 Views)
(1) (Reply)
night life candles by JigsawKillah(m): 3:14am On Jun 02, 2023 |
Na where I dey go near, the old man tok Him siddon cross leg, dey observe the pot De soup wey dey inside, him fit guess am De pot foreign, but he say him done taste am before Hunger dey wire am, him belle dey rise Say na compulsory hunger for the mind Na as him father take pass am shackis Him pass am to Bomboy, add wackis Chop, my boy Man wey wan belleful dey quick wash hand If not, na empty plate he go meet for grand To know when to carry leg, na to dey the race Breeze still dey sing as e dey sing for old days Hear am, dance © Jigs Lionheart 1 Like |
(1) (Reply)
My Father Land Day Anniversary / For The Greater Good / Soul Apart
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |