Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,200,323 members, 7,974,395 topics. Date: Sunday, 13 October 2024 at 11:19 PM

Make Una Help Me Tealk To Bush Oooo - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Make Una Help Me Tealk To Bush Oooo (848 Views)

Abeg Ooo Make Una Help Us Answer These Question / Make Una Help Me Answer This Simple Question.... / Who Said Education Isn't Compulsory "make Una See These South Africans O" (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Make Una Help Me Tealk To Bush Oooo by surugede(m): 10:42am On Sep 09, 2007
make una help me tell bush, the kain eye wey im dey look this small girl i no just like am, na so MJ do we think say na like im like small small children, u and i know wetin happen , now bush don dey make our blood rise again, make una help me wan am ooooo.

Re: Make Una Help Me Tealk To Bush Oooo by Migines(m): 4:19pm On Sep 09, 2007
wt. . . . . f?
Re: Make Una Help Me Tealk To Bush Oooo by Jeovy(m): 6:42pm On Sep 09, 2007
very funny,he is only teaching undecided
Re: Make Una Help Me Tealk To Bush Oooo by CrazyMan(m): 8:32pm On Sep 09, 2007
Se mouth de pain you?

Why you no go tell am yourself? tongue
Re: Make Una Help Me Tealk To Bush Oooo by donbomb(m): 11:28pm On Sep 09, 2007
imagine, his book is even upside down. he aint reading it.
Re: Make Una Help Me Tealk To Bush Oooo by Migines(m): 9:06am On Sep 10, 2007
Bush wan enta d small pikin bush.
Re: Make Una Help Me Tealk To Bush Oooo by chizzy861: 9:25am On Sep 10, 2007
The man is thinking of taking her to his jungle and then initiate her into that thing wey im mama and papa dey do. grin
Re: Make Una Help Me Tealk To Bush Oooo by Nobody: 9:53am On Sep 10, 2007
guts this bush guy stuoid as dem talk say him be?
Re: Make Una Help Me Tealk To Bush Oooo by clemcykul(f): 11:00am On Sep 10, 2007
Migines:

Bush wan enta d small pikin bush.

dats wot got be lafn, its reeeeally weird and crazy, dhaaaaaaahahah grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin ;Dlol
Re: Make Una Help Me Tealk To Bush Oooo by Aiphie(f): 12:34pm On Sep 10, 2007
don bomb:

imagine, his book is even upside down. he aint reading it.
Hey na true O. What cud that mean?

(1) (Reply)

What Will You Do If: / Hard Elbow. / Teacher And Pupil

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.