Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,208,163 members, 8,001,780 topics. Date: Wednesday, 13 November 2024 at 03:50 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Woman! (800 Views)
Woman! by u4me(m): 10:11am On Sep 14, 2007 |
A housewife, realizing that the housemaid had started behaving funny, decided to engage her one morning. Madam: "Chinyere why you don begin dey behave anyhow these days? E be like Say u no wan know ya mate for this house again o! Face no dey fear face for ya village?"Abi you don carry craze for head? Chinyere responded immediately: "Look at you, you call yourself Madam, which kind wife wey u be? After all my food dey sweet pass urown, " Madam:"Ehn!!!!! Who told you that you cook better than i do?" Chinyere: "Na Oga now, " Madam: "Lord have mercy!!! Papa Nkechi, ??!!!!!!!!? you will come and meet me in this house today, Na war between me and am today. Ohoooo no wonder, I don dey suspect this thing since, " Chinyere: "No be all be that o, , I even better pass you for bed, " Madam:"Yeepa, !!!!!!!!!, I'm finished!!! So, Papa Nkechi told u such thing too?" Chinyere: "No, The driver said so." Madam: "Uhmm, Chi chi baby, Chinyerryerry Chinlosky come here ehn, Good girl. Abeg no let Oga hear that one. OK, " |
Re: Woman! by Bajelo1: 3:38pm On Sep 15, 2007 |
Thats funny. U re good! |
Re: Woman! by clemcykul(f): 12:04pm On Sep 18, 2007 |
haaa madam breeze don blow fowl yansh don open i must tell oga for you, shebi u think say u sweet pass bcz u be madam kwo i go show u pepper better chinyerry yerry, chinolsky me i beg ( pushes madam aside and switches on the tv) |
Re: Woman! by pisces20: 12:14pm On Sep 18, 2007 |
nice one |
(1) (Reply)
A Man And Pastor / Wanna Play House? / Smart Guy(picture)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |