Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,200,225 members, 7,974,109 topics. Date: Sunday, 13 October 2024 at 04:16 PM

Mtcheeewww - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Mtcheeewww (690 Views)

(2) (3) (4)

(1) (Reply)

Mtcheeewww by RichieJ1: 12:28pm On Oct 31, 2011
come! all of una wey dey dis joke section, una no dey post joke again , which kind dirty play be dis na??, everybody just dey post dry dry rubbish, starting from bin, studio cfr, mikuz(which kind dry name be dat sef? tongue), tonyfred, ben 10, element g, dani1luv, mai suya, ifenadi,etc, abeg moderator pack all this yeye people comot for nairaland dem too dry angry angry angry tongue tongue tongue, (anybody wey dey vex, abeg walk down the road and go hug transformer shocked shocked tongue lipsrsealed)

(1) (Reply)

Our Firstlady Has Done It Again! / Admission / Projan Newz### 5th Edition

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.