Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,168,944 members, 7,873,032 topics. Date: Thursday, 27 June 2024 at 06:59 AM

Abeg Who Get Eraser - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Abeg Who Get Eraser (617 Views)

Abeg,who Lie Pass? / Abeg Who Lie Pass / Abeg Who Mumu Pass? (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Abeg Who Get Eraser by Toonice(m): 10:53am On Nov 08, 2011
I go write JAMB, when time for
English reach, I decide 2 spy. one
fine babe siddon near me. She
just dey shade dey go without
looking up. Na hin I say na God
, carry me siddon near dis babe.
She dey no. 79 me dey no.23. I
just dey follow am shade dey
go, the chick raise head c wetin i
dey do she provoke WHAT IT IS?
WHY IS U SPYINRING ME? As i
hear dat English na hin i halla
for inside hall ABEG WHO GET
ERASER
Re: Abeg Who Get Eraser by Nobody: 9:48pm On Nov 08, 2011
this is an old joke. sef its no longer a joke its now a poem
Re: Abeg Who Get Eraser by Ajibel(m): 12:14am On Nov 09, 2011
Olodo u be

(1) (Reply)

Aso-rock Questions / Thanks To Aba- Nigeria Is Now A Better Place / Cat

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.