Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,192 members, 7,977,503 topics. Date: Thursday, 17 October 2024 at 09:20 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Travel / 805 Kent Rd London (1332 Views)
(graphic Pics)Four Rev.sisters Die In Ghastly Motor Accident Along Ikom-ogoja Rd / Pls Oh How Far Is It? Lokoja To Lagos By Rd Oh / Nice, Safe And Affordable In Ibadan (ring Rd, Apata...) (2) (3) (4)
805 Kent Rd London by Nobody: 7:03am On Nov 10, 2011 |
This una london. Abeg who wan carry me go? And by carry I mean motor. And don't worry ur lunch/dinner is on me. Holla at ur girl. |
Re: 805 Kent Rd London by denzel2009: 7:48am On Nov 10, 2011 |
wetin be your gsm number? na moped i get o, will that do? |
Re: 805 Kent Rd London by Dyt(f): 8:56am On Nov 10, 2011 |
densel u wanna cheat on me ryt? |
Re: 805 Kent Rd London by chelseabmw(m): 11:39am On Nov 10, 2011 |
ATLgal: baby so this is where you came to hide,ehnnn. . . . so u don't want to sell agege bread again,shey? u wan run leave me go london? b4 i close my eyes and open it rush back home immediately. . soup dey burn for fire. . . i say run comot from that cyber cafe when u dey so. . . |
Re: 805 Kent Rd London by chelseabmw(m): 11:42am On Nov 10, 2011 |
denzel2009: and u why u dey put eye for my wife body? |
Re: 805 Kent Rd London by chelseabmw(m): 11:47am On Nov 10, 2011 |
Dyt:Madam abeg mk u hold ur husband well well ooo. . .mk e nor dey put eye for my wife body. . i take God beg una. . I dey quick vex oo. . .na this kin tin mk me kill one man for festac some few years back |
Re: 805 Kent Rd London by jaybee3(m): 11:50am On Nov 10, 2011 |
Sorted? |
Re: 805 Kent Rd London by Nobody: 4:54pm On Nov 10, 2011 |
I de Canning town right now. 07818135616 |
Re: 805 Kent Rd London by jaybee3(m): 5:28pm On Nov 10, 2011 |
^^^ Not sorted then, right? |
Re: 805 Kent Rd London by Nobody: 5:32pm On Nov 10, 2011 |
Wetin u mean? |
Re: 805 Kent Rd London by jaybee3(m): 5:35pm On Nov 10, 2011 |
found someone to take u to 805? |
Re: 805 Kent Rd London by Nobody: 5:40pm On Nov 10, 2011 |
Not yet. U wan take me? I go buy ur own too. Abi any joint de canning town? Them say naija plenty here. Na true? |
Re: 805 Kent Rd London by worry246(m): 5:44pm On Nov 10, 2011 |
London is not like Lagos!!!!!!!! No Okadas or danfo We have SAFE, CHEAP public transport. London Bus (Big red two story thing with wheels.) London cabs (Black all same shape) Tube / Underground train. |
Re: 805 Kent Rd London by Nobody: 5:54pm On Nov 10, 2011 |
What the heck are u going on about son? Ur bus sef worse pass molue. Na slow down jump in. But what does that have to do with d topic at hand? Go post something somewhere else abeg. |
(1) (Reply)
Uk Spouse Visa ..processing Times Under The New Rules/how Strict Are They? / You Can Now Process Your UK Visa Within 24 Hours / Student Visa To Mexico
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |