Stats: 3,174,418 members, 7,891,814 topics. Date: Tuesday, 16 July 2024 at 07:53 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Nigerian Men And Foreign Women (3774 Views)
Why Foreign Women Love Nigerian Guys / Why Do Nigerian Men Think All Foreign Women Are Crazy About Them / Our Experiences With Foreign Women-the Nigerian Men Version (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: Nigerian Men And Foreign Women by Nobody: 7:19pm On Nov 10, 2011 |
freecocoa: [b]D.O.A ![]() |
Re: Nigerian Men And Foreign Women by DAY12(m): 7:20pm On Nov 10, 2011 |
Idowuogbo:Whether your reason made the list or not, ain;t gonna fall in line or waste ma time for you. ![]() MsDarkSkin: ![]() ![]() ![]() |
Re: Nigerian Men And Foreign Women by Idowuogbo(f): 7:30pm On Nov 10, 2011 |
MsDarkSkin:ah so it go bulllleeeet ![]() ![]() ![]() ![]() BEE!:so na uuu hahahahhahahahha , dem dey ban mod ni pele ti e oooo @cougarr kaiiii u go finish my belle today o wetin dat puppet dey do again , i suppose hes in d middle of juwology ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Nigerian Men And Foreign Women by coogar: 7:31pm On Nov 10, 2011 |
Idowuogbo: doing what 190 does every night. |
Re: Nigerian Men And Foreign Women by r231(m): 7:34pm On Nov 10, 2011 |
una don run the poor boy out now ![]() ![]() ![]() 190 pele come out of corner no cry again ![]() ![]() |
Re: Nigerian Men And Foreign Women by Idowuogbo(f): 7:38pm On Nov 10, 2011 |
^ no hes on a date wiv Godzilla lets pray he makes it alive as actor no suppose die na ![]() ![]() ![]() |
Re: Nigerian Men And Foreign Women by BEE3: 7:41pm On Nov 10, 2011 |
Idowuogbo: lol. No one is above the "law". I'm a scapegoat. |
Re: Nigerian Men And Foreign Women by Nobody: 7:42pm On Nov 10, 2011 |
freecocoa:i get shop for oshodi and yet na u dey beg me to send u manchester jersey yesterday for facebook ![]() |
Re: Nigerian Men And Foreign Women by Nobody: 7:45pm On Nov 10, 2011 |
^^hmmm. ![]() ![]() DAY11.: what did I do? ![]() |
Re: Nigerian Men And Foreign Women by r231(m): 7:48pm On Nov 10, 2011 |
Idowuogbo: Date or Class ![]() |
Re: Nigerian Men And Foreign Women by Idowuogbo(f): 7:50pm On Nov 10, 2011 |
lefulefu:talk d talkiningsss , reeeeeeeeeeeeehhhhhhhhhhhhhhhh!!!!!! mix up time ![]() ![]() ![]() ![]() did she ask for Brazilian weave later on 2 go ![]() ![]() ![]() r231: Dats true o , d weree get evening class yeee mogbe he don swipe me ![]() ![]() ![]() |
Re: Nigerian Men And Foreign Women by silvertuke(m): 8:43pm On Nov 10, 2011 |
@ Idowuogbo If him get sense na him nor go let person hear word? Abi na only him 1 don 4uck wifty b4. Or na only him 1 dey abroad. UK when people don go even tire to go na him take dey disturb person. @ronkebp that’s why Naija babes matter tire person. U say naija babes na akpuruka. But you self na 1 of them na abi u nor be Nigerian? |
Re: Nigerian Men And Foreign Women by freecocoa(f): 9:07pm On Nov 10, 2011 |
lefulefu:See monkey o,me man U jersey when I be better chelsea fan,na dia you loss,I get my customized chelsea jersey,ITI AKWU. |
Re: Nigerian Men And Foreign Women by silvertuke(m): 9:26pm On Nov 10, 2011 |
freecocoa: My Love, yes is true I remember I have seen Chelsea logo on your profile meself na Chelsea oooo till the end of time. |
Re: Nigerian Men And Foreign Women by ronkebp(f): 9:51pm On Nov 10, 2011 |
silvertuke: One Ronkelu One Naija, everly Naija. yeah!!! so that when you are given on a platter of gold like the oyinbo's (anything goes) it is still the naija men that would insult them, saying they are cheap. e pay to be stingy, soweee!!! |
Re: Nigerian Men And Foreign Women by freecocoa(f): 9:55pm On Nov 10, 2011 |
silvertuke:yes my love,our spirit is united,BLUES for life. |
Re: Nigerian Men And Foreign Women by 195(f): 10:37pm On Nov 10, 2011 |
Haters don completely disorganize my thread I don leave the thread for una ![]() |
Re: Nigerian Men And Foreign Women by freecocoa(f): 10:40pm On Nov 10, 2011 |
Mumu,you don come back from evening class with your fat smelly oyinbo? |
Re: Nigerian Men And Foreign Women by 195(f): 10:49pm On Nov 10, 2011 |
![]() ![]() ![]() |
Re: Nigerian Men And Foreign Women by Nobody: 5:03am On Nov 11, 2011 |
^^ yep and the only reason he was surprised was because his true s3xuality was caught on camera. heewwhww! ![]() ![]() ![]() |
Re: Nigerian Men And Foreign Women by Nobody: 5:41am On Nov 11, 2011 |
lmao ![]() ![]() |
Re: Nigerian Men And Foreign Women by denzel2009: 7:54am On Nov 11, 2011 |
No girl in her right mind would look at 190 twice. He is so razz. I can bet he hasn't been laid in this country even mr cork has more swag. How can a normal human being be bragging wearing topman and river island? |
Re: Nigerian Men And Foreign Women by 190smh: 8:18am On Nov 11, 2011 |
^dont blame anyone blame my swag and beauty laid 7 europeans and still counting Old man like you tied down to a village fruit selling gyal ![]() |
Re: Nigerian Men And Foreign Women by denzel2009: 8:40am On Nov 11, 2011 |
190smh: Stop deceiving people with that pic on your profile. I saw your pic wearing one useless green and white sweats on the street in Birmingham with your face black like burnt jollof rice. |
Re: Nigerian Men And Foreign Women by freecocoa(f): 8:41am On Nov 11, 2011 |
190 In case you don't know,you are ugly and your dark color is dirty,the little saving grace you have is just that you are a bit tall,so stop feeling fly,can't even buy a correct label,mscheew. |
Re: Nigerian Men And Foreign Women by freecocoa(f): 8:44am On Nov 11, 2011 |
denzel2009:Denzel dear,God bless you,thank God I'm not the only one who knows his face is black and dirty,if I was the only one saying it,it would be as if I'm lying,at least I have a witness. |
Re: Nigerian Men And Foreign Women by 190smh: 8:50am On Nov 11, 2011 |
denzel2009: WITCH ![]() ![]() ![]() |
Re: Nigerian Men And Foreign Women by niggadee(m): 8:57am On Nov 11, 2011 |
Walsall hummm ashawo hq for west midlands. |
Re: Nigerian Men And Foreign Women by 190smh: 9:00am On Nov 11, 2011 |
niggadee: ![]() ![]() |
Re: Nigerian Men And Foreign Women by Tosinville(m): 9:01am On Nov 11, 2011 |
Burnt jollof rice ke? Roflmao!!!!! |
Re: Nigerian Men And Foreign Women by niggadee(m): 9:28am On Nov 11, 2011 |
Girls in walsall have bad reputation too many escort massage parlor there ,prostitute and druggies never proud of girls in walsall its sh*thole around there. |
Can You Love Someone Without Checking On Or Calling The Person? / Guys: What Is Your Favorite Line When Approaching A Lady? / His Girlfriend Nearly Died In His Hands During pre-intimacy
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38 |